If you see as I take fly comot from the bed, before I go arrange myself, the royal rumble don already start, Mary and her friend dey ontop Adenike for bed dey fire her bestie with slap and blow.
Adenike wey be normal werey girl, she sef no gree for them, she put head dey return every hit wey dey hit her back.
Small fight dem don tear each other cloth finish dey shout full the whole place. The only new breasts wey I see that day na the other girl wey Mary carry come breasts, because Adenike scatter that one like say she know say na that one arrange the whole thing.
I pity Mary because she no even get strength, rich man pikin wey no too sabi fight, Adenike kpokpo her better beating wey she just dey scream dey shout.
Even me wey try to stop them sef collect beating join, because anytime wey I try come between them or hold anyone of them, hand dey touch me well well.
Na from all the noise dem make I find out say Mary sef no go the trip say she pretend like say she don follow them go because dem don dey tell her say me and Adenike dey run matter. She say she see when Adenike enter my compound dey wait for me………. dem even see as we kiss when I meet Adenike outside the lodge.
I come dey reason why dem come waste all that time no enter since, them com wait till the thing don enter our body well.
Students full the whole corridor dey hear wetin dey sup, na some of my neighbors wey enter inside the room, separate everybody. Adenike first comot go, Mary curse me, yab me well well before she and the other girl comot too.
After that day I hear say Mary carry acid threaten Adenike for hostel. I no wan confirm if na true or na rumour wetin I know be say plus Adenike plus Mary o I no near any of them again and dey sef dem no even send me, naso everybody take breakup go eim separate way.
Small time I begin see two of them again together, I say toor that one na their own business, me I don comot hand from their matter make dem no go join hand together kill me for my mama.
The funny thing be say If I tell you my humble beginning and the story of how I begin to dey fuck sotey I become champion wey the whole area dey call skirt, aswear you go shock. Me wey start life as confirm church boy wey no fit even follow woman talk, let alone kpansh woman.
All through my secondary school days, I no run anything with any of the girls for my school or for my class, yes, I know say you dey wonder say normally I no suppose run anything for secondary school but omo believe me secondary school na where the whole thing dey start.
I dey watch guys for my class boast of fondling boobs, how dem do number three (as we dey call sex then) for one uncompleted building wey dey inside the school premises, or how dem dey collect handjob for classroom from their female seatmate. I bin really wan experience am too then but I no just get liver to follow girl talk, I dey shy like say tomorrow no dey.
If girl smile give me naso my whole body go do me like say dem drive trailer on top me. even when I enter university e get some people wey think say I be homo because of the way I dey avoid woman matter even when girls dey throw themselves around me.
That time I follow for all those guys wey dey carry condom inside wallet just to feel among. I watch the hell out of blue film like say na for inside porn video dem tie my success.
Naso my life bin dey decent until I jam Malay, my roommate for my first year for university, and na since then my life change.
One fateful evening wey me and Malay just dey gist I come open up tell am say I still be virgin say I never fuck toto before for my life and I honestly wan fuck.
Aswear Malay no believe me at first because eim dey always see condom with me and anytime we gather dey talk about sex for my lodge I dey always blend well. Na then I explain give am say I be ambassador for porn videos.
Malay laugh me sotey water comot from eim eyes…. Shame catch me ehnn, I come dey regret say I for no tell am sef. He ask me why I come dey carry condom waka everywhere like say na weapon.
No yeye thing this werey boy no use yab me that day before eim come promise me say eim go take me go somewhere later that night. I still remember how Malay look me tell me say “D-one today today you go fuck toto”
He come begin give me bed activity orientation, If you see me as I just relax dey listen to Malay as eim bin dey give me knack 101. I use one year old pass Malay but omo the gap the guy take use expose pass me na like from Russia to Malawi.
Naso Malay carry me go one brothel wey no too far from the school, I dey always see that particular brothel, I know say na ashawo house but I never ever get liver to go there say I wan fuck.
As we dey pass through one tiny dimly lit passage e no get the type of girl wey I no see there with the tiny thing dem take wrap body say na cloth, wey no even cover ten percent of their body. with their over bleached skin and horrible makeup, most of dem don use cream give themselves different colors for face like children drawing book.
I take note of the different sizes too, tall, slim, round, fat, extra large. The strong scent of antiseptic mixed with different fragrance of cheap perfumes and airfreshners nearly choke me.
My guy just dey bounce for front with confidence, with the way the girls dey hail Malay you go know say the guy na senior customer. another thing wey surprise me na the free way Malay go just stop press the girls booby and nyansh continue dey waka and dem no even bother.
Finally we enter the bar, that one na another world with a whole different smell of weed and cigar, God of D-one, I nearly choke, I just dey sneeze like person wey dem dey call for village.
The whole light na green and red, Ordinary the music wey bin dey blast from the speakers fit wake fresh dead body.
I settle for one corner of the room they inspect the whole room like one detective. I sight one lady for one corner wey sit ontop one man leg dey go up and down, my body melt, I know say dem dey fuck, but how dem no take send anybody as we dey almost 30persons for the room na eim amuse me pass.
I notice say most of the girls bin dey smoke, no be new thing to see ashawo smoke sha I dey see some of them for one junction close to my cousin house for lagos, them go just stand for road dey smoke like locomotive train.
Malay drag one plastic chair arrange for the front of one small round table, tell me say make I sit down wait for am, naso eim waka go.
My heart just dey beat gbim gbim gbim, I just sit down for the corner dey look around like pikin wey eim mama forget for market. Small time one girl wey wear something wey just be like pant and bra walk up to me she drop one bottle of beer for my table say my friend say make she attend to me, I nearly scream beer!
But Malay know say I no get head for beer na. The last time I drink for one birthday wey we go, naso I misbehave for the whole place.
But the main problem no be even the beer na the fact say the lady begin touch me dey rub my head, aswear with the way my whole body do me, if you ask me wetin be my name that moment I fit no remember.
All the hair for my body stand, even my preek sef shoot up within seconds. She ask me if I need her services…. If you see as I take stammer tell her say I dey wait for person, she kneel down for my front come begin stroke my penis.
Aswear I nearly vanish with shock my innocent penis don already charge up stiff like say I keep iron rod inside my trouser, I just dey look her, I no fit say anything I open my mouth to talk but nothing comot.
She undo my belt buckle, unzip my trouser, begin fumble with my boxers until she bring out my preek from my trouser, aswear I just dey look like her like say dem comot life from my body. Mesef I surprise as my dick take huge stand up like flag pole.
The lady wrap my dick inside her fist her hand soft, cold come dey watery my whole body tremble as she begin stroke my penis. I dey always see am for blue film but I no know say naso e dey sweet.
I look around see as people just dey pass us dey mind their own business even the people wey bin dey fuck before still dey fuck their fuck.
As she come closer bring her face near my penis, my mind tell me one thing my other mind discard am say e no possible, I close my eyes shut tight, my whole body don stiff like firewood.
I still dey gamble inside my head when she first feel something wet for my penis and the thing sweet me reach my bone. I know say this one no be finger or hand, na when I manage open my eyes small I see her head bowed over my crotch, she bin dey use the tip of her tongue lick my dick cap.
My mind tell me make I scream jump run, another mind tell me make I calm down afterall the sweetness no bad, the thing dey sweet me reach my soul. By the time she put my erect preek inside her mouth, omo I nearly burst.
Her mouth cold, e come be like say she put another thing for my mouth wey make my whole body do me like say I dey melt. I no know where to keep my hands, I wrap am ontop my head, I fold am ontop my chest, I use am cover my face. All my movement no stop the fact say she don put the cap of my penis inside her mouth.
She take the head of my penis inside her mouth, na only the head she put for mouth dey suck am she no swallow the other part she just hold my penis tight dey suck my dick cap dey stroke the remaining part of my preek as she dey suck the cap.
My whole body bin dey do me like say dem connect live wire for my body. Wetin surprise me na the way she just dey suck only my dick head, she make sure say she no pass the cap and if you see as she dey suck am like say Malay pay her millions because I know say eim go don pay for this treat.
Omo with the kind pleasure wey dey my body I no even worry about all the people wey dey the room— I just put my hand for her shoulders dey whisper ‘Jesus” “Jesus” “Jesus” na me come dey moan like woman dey raise my nyansh from the seat make she swallow my whole penis. She no gree o, she just focus on my dick cap.
The moment she push my whole dick inside her mouth, them no born my body well to hold the hot sperm wey I shoot out immediately, cum wey I release fit reach one full litre and the force e take shoot out the thing enter her throat straight, e get as she sef choke come begin cough.
As small small sperm bin dey comot naso I dey push my hip up. Na only me fit describe the way I feel for body as I dey cum, She lick all the cum from my penis, wetin shock me pass na say she swallow everything sam sam!
Lick my whole penis clean before she put am back inside my boxers. I shut my eyes tight, my whole body just weak me.
She stand up tell me say if I need her anything, she point one small cubicle say make I come there say she dey there. Before she waka comot she open the bottle of beer pour the content inside the glass wey she carry come, sip small come leave the remaining for the table, waka go…
I just open mouth dey look her almost bare nyansh as she dey shake am dey go like say nothing just happen. Just like that person don come suck my penis, give me the head wey I dey always hear of.
My whole body just be me like say i go another world come back, I still dey try recover from wetin I just experience, when Malay come back few minutes later with one thick lady.
Malay ask me how I see the BJ wey the other lady give me, aswear I just dey smile like mumu, Malay tell me say that one na introduction say I go still enjoy the full package, say eim just arrange that one for me as appetizer…
For my mind I say ahhh, omo if na like that appetizer sweet how the main meal go come sweet.
Na then Malay introduce me to the lady wey eim carry come. This one huge pass the one wey suck my preek, she get this mature look like person wey don see thirty something, but her makeup dey force her to look like one sweet sixteen, her red painted lips remind me of one particular vampire movie wey I watch that period.
I no fit tell her true complexion if she fair or dark, because the color for her face get issues with wetin I bin dey see for her hands and legs. make I no even talk of the kind stretch marks wey design her armpit like zebra crossing sign and she sef bin dey smoke.
Omo the lady breasts huge like say na sickness, as she and Malay dey talk I just dey look her dey wonder how some people take get excess portion of body part, while some no even see sizeable nipple.
Na her bress enter my eyes after I don observe her body finish, two gigantic balls for her chest like say na punishment from the gods. Me wey like to look bress…… I see as person carry a whole factory for chest.
Malay say make I follow the lady go say eim go dey wait for me for the lobby. Naso I begin follow the lady for back like he-goat wey dem dey use food lead am go slaughter.
As I dey follow the lady for back I reason plenty things, how Malay want make me and this lady work? Na me go handle her or na she go handle me? what if police just burst because I dey hear say police dey always raid ashawo house…
Wetin I wan tell my parents say I dey do for asahwo quarters. For my mind I say the lord is my shepherd but no be eim lead me for this kind waka. Again I reason what if angel blow trumpet now….. omo I fit beg God make eim postpone judgement day.
I just dey pity my preek wey never still fully recover from the other lady mouth now this one dey carry me go where I no know.
Omo I just know say the night go long…
Written by D.N.D
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Norway/Netherland – Fill Norway/Netherland Form
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 3567 times!