Site icon Welcome to 'Deolu #ONIRANU Bubble! The Largest Collection of Authentic African Stories

Yeyegist: Meeting Ngozi (Chapter 2) [18+]

Me and Ngozi bin get matching energy, as I dey give her naso she sef dey whine waist dey caterpault her hip enter me.

Even the sound wey she bin dey make follow dey motivate me to fire harder, the second time I cum inside Ngozi been dey very intense, my whole body shake like say dem tie high tension wire for my body. As I dey release sperm inside her, my head dey remind me say na this kind fuck dey produce bouncing baby.

Upon the entire energetic fuck, Ngozi no gree give up, she turn her nyansh for me again for another doggy. Omo toto get strength o! Aswear fear catch me because my body don already begin weak but I use bold face say no be me go first surrender.

I first massage her fat big ass with my hand, I squeeze her ass cheeks, wetin sweet me pass na the way her butt take dey bounce anytime I shake am like say e get internal spring inside. i push my penis inside her slick punani one time begin rail her fast.

Ngozi just dey sound like puppy, I grab her breasts from behind take am do pillar support myself, I lean forward ontop her come increase my pace make my preek dey go in and out at top speed dey fire her pussy.

Sweat soak our whole body finish upon say AC dey on, e reach when I bin dey thrust inside her with one kind speed wey me sef no know say I get that kind strength. The kind heat wey bin dey emit from the movement of my penis inside her pussy reach to dry wet cloth, and I sure say if her pussy juice na water her own go don hot reach to make eba.

As I dey fuck Ngozi my eyes sef begin turn me somehow, I come dey reason wetin go happen if I just fall down collapse because say I dey try impress woman and set record. Or if Gina just surprise me come back. na that wan fear me pass!

I lean back small grab the tail of her braid use am pull her back, she just dey make sound like person wey dem dey do church deliverance for. My mind dey happy say atleast if she dey count men wey don fuck her good she go rate me high say I demolish her toto.

Finally Ngozi begin use her hand push me say make I stop, I no first gree, I continue dey bang her until she come use force push me comot.

For almost 3minutes she no move she remain for that doggy position like say dem freeze her for there, but this time her head and chest dey for bed while her nyansh dey up.

Mesef begin fear small make e no be say I don use my tool unscrew her womb, everywhere quiet kpim, I just dey look her dey calculate my next move. Na after like that 3minutes she come land for bed dey pant like thief wey escape area boys for market.

When I look her face me sef pity her, the almighty queen of fuck finally give up.

No be say me sef strong like that o, na my penis I pity pass, the thing sef see shege for Ngozi toto. As I kneel down for the bed dey observe her, my eyes just dey turn me like say I drink kai-kai.

Ngozi tell me say her pussy dey do her like where dem light fire inside, aswear e remain small I burst laff when she talk am. I order food from one eatery wey dey our estate make dem bring am come my place make we chop because as I bin dey so, strength no dey my body to drive go buy food.

If you see as Ngozi pounce on the food chop am finish within minutes still follow me chop my own. As she chop finish she enter bathroom go baff, I make sure say she no touch any of Gina thing, na my polo and boxers I give her make she wear before she enter room go sleep, all man just weak, we no even try fuck again.

Before Ngozi comot later that evening I wire her better money for her account wey she sef shock I know say we no talk money in the first place, but as a big boy wey I be I just use am do her thanks for coming.

As soon as she comot I arrange the whole house, set everywhere before my babe return because that one too dey do like CIA agent she go just dey sniff everywhere dey find evidence.

Thank God say when Gina come back she sef dey very tired because I wonder where I for see strength if to say she bin want make we fuck.

E get one afternoon after about 3weeks wey me and Ngozi fuck, Gina call me say she no go come back house for night, say she go like pass the night for Tinuke place. Me I first call Tinuke to confirm because these days dem no dey trust women like that.

When I confirm from Tinuke say true true Gina go dey her side I quickly call Ngozi ask her wetin her plan be for the night? She just laugh tell me say she no get plan but say she never recover from wetin I do her pussy the last time.

Me sef tell her say my preek too never heal from her killer pussy, both of us burst laugh, but she say she go try come.

My mind tell me say anything wey go make Ngozi come na revenge mission, so later that evening e get one active energy pill wey i take, still drink small spirit join am dey wait for Ngozi– I wait till almost 7pm, I begin lose hope say this girl don play me and she no even dey pick my calls.

The one wey fear me pass na the manpower drug I don dey take wey don awaken all my hormones, my gbola don stiff dey wait for opponent. I prepare my mind say if I no see her reach 10pm I go enter street go carry one for the night, take am hold conji.

Na around 9pm when her call enter say make I come open gate for her. Lo and behold I reach our gate see Ngozi with another fine curvy girl wey even set pass her, two of them just stand dey smile dey look me like birthday present.

I turn back look the security man for our compound even that one dey smile scratch head. Remain small tears of joy for drop from my eyes.

I carry the two of dem enter house, all of us settle for parlor where we just dey gist make we get along well, the other lady say her name na ibinabo, the girl set die, infact Ngozi sexiness na second class for where Ibinabo package reach.

At first nothing person go tell me say her body no be modified body wey I go believe. Like how person body go just perfect go well like say na she create herself by herself.

Ngozi say she bin tell ibinabo about how I take dismantle her toto say that wan no gree believe and na why she carry her come make she come experience am herself. Remain small I stand up begin dance dey sing seven halleluyah.

Na ibinabo lips I look pass, I just dey wonder how God take carve her full sexy pink lips. As she dey talk I no even dey listen to wetin she dey talk, I dey busy dey count the rise and fall of her big bress, anytime she laugh, the thing go bounce like say e wan pop out of the sleeveless gown wey she wear.

If I feed my eyes with her bress finish, I go come trail my eyes go her fat meaty thighs, that one no gree me concentrate because imagination wan kill me for how inside go dey like.

How person go sit down ontop chair yet I dey see nyansh full everywhere.

For my head I just dey calculate who I go first chop, because ordinary the thought of threesome don make my preek stand hard. Normally I don do threesome plenty times before, especially when I carry ashawo, I dey like am well well but that thing dey drain person energy o.

E get the one particular one wey I no fit forget. One girl Jessica wey I bin dey date that time when I still dey school, she carry her friend come my lodge one night say dem wan read book, and dem no wan dey for thier hostel.

I say no wahala I just kack for one corner for my room dey sleep go. Na for midnight Jessica begin touch me say her body dey do her like say make we fuck.

Even though dem don already stop dey read off light, omo I no still gree o because I no bin wan fuck her as her friend dey and apart from say I dey shy, I know say Jessica na loud person and if I just put preek inside her toto, she go begin make noise full the whole place.

Jessica no gree me sleep say make we fuck and na wetin she want, naso I arrange her nyansh, position myself make we do our thing quietly for darkness. As usual, Jessica begin sound dey make her normal noise.

As I dey try to press her mouth make I stop her noise, na eim I feel another hand wey come begin dey rub my back, at first I fear because I think say Jessica don grow extra hands, but e com be say na her friend Tochi, I bin wan stop her but Jessica whisper tell me say make I leave her say make all of us roll together.

Omo naso I relax chop the two of them together.

Her friend sef no bad at all, infact I bin don dey eye that one since because her body go well. Make I no lie, that night I fuck that girl toto wetin no good. E come be say Tochi na one very bad girl too wey give me plenty styles, but at the end she sef gba for my penis.

The funny thing be say I fuck Tochi sotey Jessica vex wear her clothes begin carry her book dey read, I no even send her, me and Tochi fuck until sperm finish for my body.

After that day naso me and Tochi begin dey fuck anyhow like say na our mandate sotey Jessica breakup with me. I no send her papa afterall na she carry her friend come meet me.

I come reason am say if I finish thie threesome and Gina come for morning begin worry say she want fuck, I go just die. Na that time I remember say I get babe and I go need call her again make I make sure say she no go just surprise me come for night.

I quickly excuse myself from the ladies, enter the guest room for my flat because na there I bin plan to fuck them that night, as e no get how I wan take fuck two persons for my room make Gina no detect. I never even finish the video call with Gina when Ngozi and Ibinabo enter my room.

Both of them don already comot cloth finish remain only bra and pant, two of them dey for door dey kiss and touch each other body like I dey see strippers for club do.

The way I shock as I see their sexy body, Gina sef notice as my face change she ask me wetin be that, I lie give her say na something wey dem just show for television.

As I dey on the call my concentration travel miles away, for my head I don already fuck dem finish, I just dey wait make my babe end the call. Immediately the call finish if you see as I take drop phone jump comot from bed like say snake dey the bed.

I just dey thank my star say I take that my energy drug, make I no go disgrace myself after dem don bring person to witness my wonders.

Na ibinabo I first go meet, she wear white lace bra with matching lacey panties. But I dey see her whole breasts from the bra. I cup her breasts push am up come put my mouth for the fat skin ontop her bra before I wrap my hands round her back unfasten her bra hook.

Her breast jiggle as I free am from the bondage of her bra, I use my thumb play with her big thick nipples, then I bend small put one nipple for my mouth. ibinabo throw her head back, push her chest front begin dey rub her hand for my back.

I notice say Ngozi don already squat down beside ibinabo, her face dey my penis region, I shift small make she see enough space do wetin dey her mind. She unzip my pants pull am down along with my black boxer briefs in one go.

I allow Ngozi use my penis as her toy.

Ngozi use tongue play with the tip of my penis, that wan first off me because she sabi work her tongue well, before she com put my penis inside her mouth, me wey get long preek, na only half enter and na two hands she take hold am as she begin suck am.

Even the way she dey twist her head still dey stroke my penis as she dey suck am, for this particular one I rate her, because na only her lips, tongue and enough saliva she take dey perform the magic on my penis, unlike those girls wey dey invite their teeth to the meeting..

The slurp slurp sound of my preek inside her mouth full the whole room, over one litre of saliva don already leak from Ngozi mouth pour ontop her breasts. As she dey suck my preek me I dey press her head closer they push more until the thing begin choke her but she no stop all that time.

I still balance dey suck ibinabo bress wey she dey rub my head. Until e reach when my body no fit hold am again, I begin vibrate, I pull Ngozi hair, close my eyes tight as I shoot full hot sperm inside her mouth, she no even bother.

She use two hands dey stroke my dick gently make the remaining cum wey dey my pipe comot finish inside her mouth, still lick am clean, before she begin suck me again as she see say my preek no go down, my stick still hard kpa based on the pill wey I don swallow, aswear Ngozi sabi this blowjob thing like say she learn am for school.

Ibinabo hold my head up, if you see as Ibinabo use her tongue finish my mouth, I confirm say the girl na expert. I hold her for hip tight, press our chest together make my chest feel her breasts well.

We stand there dey kiss, while Ngozi dey under dey suck my penis. Fuck! ibinabo sabi kiss French kiss die.

Upon say she no too tall naso she stretch her leg to reach my mouth. Me I grab her mighty nyansh up make I support her, she wrap her hand round my neck dey pull my head down make our mouth touch well.

I palm ibinabo breasts dey fondle am jeje still dey kiss her soft kpomo lips, she melt for my body dey sound like old fridge. The thing enter her body well when I pinch her nipple, dey play with the whole big breast.

I squeeze am gently like say I dey squeeze orange, small time I break from the kiss I just dey try dey use ibinabo distract me from wetin Ngozi bin dey do my penis. I bend small raise ibinabo left bress begin use my tongue tease that one dey suck am, her body just dey vibrate.

Even her leg bin dey shake like say she wan fall, me I take hand support her for back make she no go fall knack head for the edge of my bed. ibinabo use one hand comot her pant with speed.

As she comot her pant, na eim Ngozi free my preek go sit down for the single couch wey dey my room dey watch us like film.

I first wait make she comot the pant finish before I raise one of her leg up hang am for my hand, then I chook one finger inside her kpekus.

Omo everywhere hot like oven, the thing sweet me, I put another finger join the first one, the way her whole body shake like say she enter anointing come make one sound like motor wey fail brake.

As I dey suck her bress na so I dey rub her clitoris, the thing just dey produce juice like say na one production company, ibinabo sef hold my penis, she look down look my preek, me I know say I get huge dick so I no fear and the thing don hard well well, she smile as she take finger rub the tip small before she begin stroke am gently.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 3333 times!

Exit mobile version