E come be like say na only me never try to fuck Ngozi for the estate where I dey stay, because most guys don try to knack the girl and the few wey don mark attendance for her toto confess say she bad gan. E even get one guy wey she fuck sotey the guy sick.
When I hear the matter I bin think say na infection she load give the guy wey make am sick until I later hear the full gist say the young man bin get malaria before eim carry the sickness go fuck Ngozi. Dey say na the kind energetic fuck wey she take knack the guy wey make the malaria double for eim body. Dem dey hype her toto say na machine, me sef I know say I get double engine and I fit handle her.
Me I just dey hope for the day when e go reach my turn, but na my babe Gina wey no gree give me space to try anything. Guys wey dey hype Ngozi no know wetin my girl sef dey do for bed, e sure me die say as far as I fit match my babe energy say I go fit stand any other girl for this life.
My babe sabi knack like say she go school learn am and she dey always dey active if we dey fuck.
Most times na she dey even fuck me sef. Gina pussy dey chop my penis like say na food, preek no dey ever tire her, somedays when the thing hold her for body, she go just wan fuck the whole day, we go wake up for morning with fuck then chop, fuck again then sleep, naso we go repeat that routine from morning till night the whole day, even if I tire she go buy me milk still dey beg me make we continue dey fuck.
Na all this kind thing guys wey don knack Ngozi dey talk about her too, dey say she dey fuck like say tomorrow no dey, but wetin craze me pass for Ngozi matter na how her three elements take blend together, her tiny waist, wide hips and very fat nyansh. I bin dey wait for when I go see chance to reason that her gigantic ass until..
E get one evening wey I go supermarket for my area go buy something, na eim I jam Ngozi, na that day I take time look her nyansh well well, remain small I for hit head for one counter because say I dey look her perfectly shaped ass. Her nyansh round come big, still shoot out inside the body fit gown wey she wear.
E wan be like all this modified nyansh wey girls dey use surgery run this days but her own na original and natural……. Even though I never see am live before I know say na follow come.
As she dey waka inside the store I notice say her nyansh na that kind nyansh wey dey bounce still dey sway like say breeze dey blow am, na my eyes I take feel the softness and na there I come understand wetin those guys dey talk about when dem talk say Ngozi nyansh dey roll ontop preek.
I no fit even hide the way I just forget my eyes for her body, she sef know say I don fuck her nyansh with my eyes, she come intentionally dey position herself for where I go see her finish.
E reach when I no fit hold body again, I waka go meet Ngozi for where she dey, I first greet her come ask her if she dey stay for the area. She smile come tell me say make I swear say I never see her before for the area. Omo as a bad sharp guy I stick to my script, I swear immediately say I never see her before, she tell me say she sabi me well, say she no surprise say I no sabi her because my girlfriend beauty don block my eye finish.
Na then I shock say she sabi me even sabi my babe join. she even come dey advise me say all of us be neighbors say even if I get babe I still suppose dey play reach their side sometimes. We just talk small come exchange number, I promise her say I go keep in touch, before she waka comot.
I fit swear say as she dey waka go, this girl know say I dey look her nyansh, she come intentionally make am dey shake like say the nyansh go unplug from her body, if not for self-control and common sense I for go put hand support her nyansh make e no fall comot with the way she dey whine waist waka.
As I dey drive go back house that evening, things just full my mind I know say I be big boy for area, I get ride, I fine, I dey live well and I still hold money, e no suppose surprise me say woman dey shoot her shot like that, but wetin surprise me na say she sound like say she bin don dey notice me since, person wey most big boys for the area don try to kpansh wey she no give eye.
As I dey reason all this things naso I dey think of Ngozi nyansh dey replay the movement of her ass for my mind and how e go take dey possible to fuck her that week.
Nothing I no think inside that my small head, even for night I no fit sleep, as Gina dey romance me dey worry me say make we knack na Ngozi nyansh plaster for my mind.
The next day I send Ngozi greeting message, she reply me immediately greet me too. I no fit chat her steady too much because Gina get access to my phone and I no wan cause trouble.
I just dey pray for when she go travel or just comot from the house for sometime, because me and her dey work remotely from house so we dey always dey house together and even if I wan arrange hotel wey I go camp Ngozi fuck her e no easy to psych Gina. The girl sabi gum body, she know say other girls dey put eye for me and na why she no dey ever give me chance at all.
E reach one night as I dey house dey work on my laptop wey Gina dey watch TV, her phone ring e come be her friend Tinuke, that one call her say she want make she follow her go one seminar for Ibadan the following day.
If you see as I happy as she tell me, finally I go free small, I ask her how long the seminar go dey and when dem go return she say Tinuke say the workshop na over five hours, I nearly hiss, me wey think say the thing go take the whole day. I begin dey use my head calculate everything, if the workshop na five hours and them drive for over 3 hours to and fro e sure me say na the whole day she no go dey around.
As we discuss about the seminar finish we enter room to select cloth wey she go wear, I quickly drop message for Ngozi ask her if she go dey free the next day make we hangout. I bin wait for Ngozi reply throughout that night I no see anything until the next morning she no still reply me. I even call her number when I go check Gina car before the journey, Ngozi no still pick up. E pain me ehnnn, I just dey reason am say na my only opportunity for now because Gina no dey too like comot from house.
After Tinuke and Gina comot very early the next day, I bin dey plan go my guy place make I go play game for eim side when I hear person knock for door, as the person dey knock naso my phone too begin ring, I say make I first answer my phone call, e come be say na Ngozi dey call me, she tell me say she dey door, say make I open door for her. My head spin 360.
I as I open door for her I first ask her what if my babe dey around, she just match enter. If you see the kind short gown she wear come, ordinary the gown na assurance say we go fuck. As she waka enter naso her nyansh sef follow her for back enter. She begin stroll round the parlor, her ass no even gree me concentrate.
She tell me say my house fine say I be big boy. Na when I carry her enter my kitchen when she say she wan chop wey her jaw drop.
She just dey look around, come talk say my babe dey enjoy o. she say no wonder my babe no wan make another person near me. aswear as she dey waka round dey look everywhere I no comot eyes from her ass throughout. All that time my mind dey tell me say this girl no wear anything under the gown wey she wear but I say make I just dey observe.
Na when we later settle for parlor after she don chop bread and tea wey she tell me say the house dey too quiet say she wan dance for me make I put music for her. I rush carry my music player begin jam music for her.
Small tweak wey she begin dey whine nyansh, my preek stand gbim! E get as she come bend hold the edge of the cushion for parlor dey roll her nyansh, if not for say I sabi say na nyansh aswear I for think say na ball she put for back.
E get as she take bend, her gown fold go up wey I see her live mighty soft nyansh as e dey shake, but no be that wan catch my attention. Na the flesh wey I see wey hang between her legs my eyes sight. I first doubt am if na toto I see or na another thing until she do am again wey I see the thing well say na her pussy she dey flash me like that.
Na then I confirm say true true she no wear anything under the gown, if you see speed I use race from the chair wey I sit go position myself for her back, as she do that dance move again wey her hand touch her toes, I comot my joggers one time, fold her gown up, I push my hard penis inside her pussy with speed like say she tell me say she go change her mind if I no do fast.
I hold her big soft nyansh wey I don dey admire since, aswear the thing be me like say I dey hold trophy of one of my greastest achievement as I take two hands grab both sides of her ass cheeks. Her pussy wide come soft and wet and the warmness be like say dem boil the pussy juice wey dey inside.
My dick enter inside straight go down one time without obstruction, she just stretch body small as I enter deep down. I know say no be my size make her shake but na say I don go too deep. Ngozi allow me pump her seven deep strokes before she push me comot say make I carry her enter room.
If person tell me say I go fit carry Ngozi one time as she thick like that I no go believe, aswear e get the kind morale and energy pussy dey give man. Naso I jack her from parlor enter room put her for bed, the kind rush I use comot my whole cloth you go think say ant full the cloth.
i divide Ngozi leg well like compass, her toto shine face dey look me, her pussy thick, get enough extra meat, as my preek dive inside her, I bin wan shout finally…. kai this toto wey I don dey long for since. The speed wey I take begin fuck her me sef fear if my preek no go dismantle something for her body because I just dey enter deep deep, Ngozi sef no even mind say the sex rough, she just dey moan even dey talk naughty things wey dey ginger me more.
Small time she use her leg lock me wrap am round my waist, for my head I say na here I wan die, my body do me like say I go soon release and I no wan risk am pour inside her but I no fit stop to dey slam her juicy pussy. I just dey drill her toto dey go like professional miner, as e reach time wey I wan release I try pull out but Ngozi lock me tight with her leg come press me gum her body, she talk say make I no worry say she go handle am, naso I shoot my sperm inside her.
Normally say I release no mean say I don finish work, infact how my body be, na after I release I dey begin the real fuck. Apart from the pill wey I take, I dey last long and na why Gina no dey take me play. My preek still hard, for my mind I say if I no fuck this Ngozi fat nyansh even my ancestors no go forgive me.
I tell her make she turn say I wan enter her from behind, if you see the kind humility and low voice I take talk am, you sef go pity me. Ngozi turn instantly give me her full back, she spread her leg as she kneel ontop the bed, the view of her nyansh as she arc ontop my bed for doggy burst my head, I first massage her fat ass cheeks, Ngozi nyansh soft like nylon wey dem put water inside.
I push my erect penis inside her pussy she bin wan raise her head up because e get as I take enter her rough, I use my hand press her back down. My preek enter her wet pussy like say dem design her toto for my penis, aswear I never fuck nyansh wey set like Ngozi nyansh come sweet well.
E come be like say all the other nyansh wey I don fuck for my life na fake. When the steady knacking enter Ngozi she begin whine her nyansh dey bang my preek. Her movement sef burst my head wey I hold her ass tight concentrate well begin go 3 stroke per second, I just wan fuck her make she sef believe say I dey fuck for Africa.
I fuck her ass like say e get wetin the nyansh don do me before, The sound of her fat ass cheeks as e dey jam my body loud gan talk more of the noise wey she sef make. No kind nonsense Ngozi no shout full my room, dey speak wetin I no know.
That one no concern me, the most important thing to me at that point na say make I fuck her toto well, satisfy her so that she go give me chance for next time.
Nothing I no do Ngozi mighty nyansh as I dey fuck her, I squeeze am, rub am, spank am. Her nyansh just dey shake, omo the sight of the whole movement burst my head.
I begin dey pray make she tire but omo she no even do like person wey want make I stop, she even dey beg me to fuck her hard say she like my penis and how I dey wipe her with my preek. i bin dey try to hold myself a little longer but omo e reach when I no fit hold myself again, naso I shout one kind shout as hot cum erupt from my cock inside her again.
Ngozi turn face me come smile one kind wicked smile, she bend down touch her lips for the tip of my dick, her tongue circle the head slowly, I look her as she use her tongue lick my sperm wey remain for my penis tip.
When she satisfy herself say she don lick me clean finish, she tell me say make I lie down with my back she come move up, straddle me ontop the bed small small Ngozi lower herself down she forcefully move herself down my dick enter her completely.
Then she begin move up and down clamping tight, she put her arms around my neck. Me sef start to dey move my hips up and down dey blend with her movement. Ngozi continue to ride me come increase the intensity wey she take dey ontop me, dey go faster and faster, harder and harder, deeper and deeper.
I grab her shoulders dey fuck her from under as fast as I fit go as hard as I could I let her ride me as her huge breasts dey fly for my front, naso she sef dey bounce ontop with one kind energy wey I no fit explain.
Written by D.N.D
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 4118 times!