October 17, 2024
YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 8) [18+]
Home » YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 8) [18+]

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 8) [18+]

I balance myself for the edge of the table like person wey wan give speech, Mummy Church still sit down ontop the big table for her office, she don already fold her skirt up reach her belle, she rest her two hands for her back use am support her body, come open her leg well so that I fit position myself between her legs, her whole wet pussy just open lips dey glitter with excess juice.

I run one finger up from her vagina opening to her clitoris, I no even stress myself before I locate her clit, the meat thick, get flesh like say dem sew extra flesh join am, wetin even off me pass na the way her clit just stand out, dey on eim own like say eim no follow for her pussy accessories.

Small rub wey I caress her clitoris, this woman vibrate like say dem pass electric current for her body, remain small she dislocate my shoulder with the kind grab she hold my shoulder, the thing pain me o but omo I no send.

I first use my dick head tease her vagina lips small, move my dick up go her clitoris again, i tap am small make e wake before I finally push my erect penis inside her punani in one movement.

She shiver again as she receive my huge tool. Mummy Church pussy no even wide as I imagine say e go be, i conclude for my head say na either pastor get small preek or the man no dey service this woman engine often.

I begin with slow shallow thrusts, they wire her gently like say I dey pet her toto, she bin dey moan quietly dey try move her hips to meet my thrust, I dey like woman wey sabi contribute to fuck the thing dey motivate me.

When I don sure say she don dey relaxed, I begin increase my pace small small, she put her hand round my waist, hold me tight like say I tell her say I fit run comot. I see say she dey comfortable with the pace so I increase the tempo again with deeper and faster strokes until I begin fire her with full speed.

I lean forward make I taste her lips, she no object, her lips soft kpa as she lock my lips inside one intense rough French kiss like say she wan chop my mouth comot.

Mummy Church close her eyes tight as my penis invade her toto in and out, she beg me say make I go faster, for my head I say Osanobua! Upon this speed wey I dey drive, make this woman no go collapse for my hand o.

I still pick my pace dey pound her pussy, she use hand give me signal say make I touch her breast, she bin dey try tell me wetin she want make I do with her bress but the kind hard fuck I dey fuck her no gree her talk straight.

I hold her breasts firm, my thumb stroke the dark skin of her mighty bobby, then I squeeze her nipple gently, na that time I look her face I see say Mummy Church don comot enter another world.

Her eyes don roll back like one nollywood ogbanje, she just open mouth dey breathe from mouth like fish. I know say she dey enjoy the attention I dey give her bress. I squeeze am, suck her nipple, stroke am softly, nothing I no do her breasts as I dey fuck her. After sometime I comot hand for her breasts carry am go her clitoris again.

As I dey fuck her naso I dey take my finger dey rub her clit, I see the wild look for her eyes. The only time I dey see this kind serious look for her face na when she and pastor dey Kabash for pulpit. As I dey fuck her I just dey imagine plenty things.

One minute I dey reception dey fear say Mummy church wan crucify me because of my matter with Gloria and Nancy, the next minute I dey knack my pastor’s wife better fuck inside her office for church premises.

Mummy church begin moan loud when she no fit keep the whole pleasure to herself again, I think of wetin fit happen if person just open door catch us inside, I think of all the other people outside wey dey wait for divine counseling and prayers, their counselor dey collect the real counseling.

With the fast pace I take dey ram her pussy Mummy church begin make loud noise as the fuck enter her body finish, she just dey do “awwnnn awwnnn” full her whole office, I try calm her down but she say make I no worry say the door na sound proof say nothing go reach outside.

If you see fuck wey I wipe her that afternoon me sef gba for myself say I be professional.

Small time I flip her turn like say she be book, she give me that her fat wide nyansh wey dey always distract me when she dey preach for pulpit. She take her hand hold the desk well, me I just position for her back, take one hand hold her neck use the second one guide my preek enter her toto.

As I enter Mummy church from behind she stretch finish, come tighten her leg squeeze my penis in between her nyansh cheek.

I just wait small until she begin release her muscle small small, I no start this one slow at all because I know say I go soon cum, I just begin slam her nyansh fast fast, e get this kind rough noise she begin make, remain small I for take hand cover her mouth but my hand don already dey busy dey squeeze her giant breasts.

She sef know say she don fuck up with her noise, she use hand cover her mouth but small small sound still leak comot from her mouth. I just dey slam her massive nyansh. As her butt cheek dey slap my groin dey give the whole place that ta-ta-ta-ta-ta sound.

Again I begin pray for that my guy wey introduce me to the fellowship say make God bless am, because even if nothing great don happen for my life since I join the church, atleast I don see three free toto fuck since I begin worship with them.

When I finally release ehnn… na full tank I shoot straight inside her pussy, na only me fit describe how I feel that moment as I release. na then we realize say we don spend over thirty minutes together.

Mummy church say make I wait for her, she dress herself well, arrange her hair and clothes well well, within few minutes she transform from the bad bitch wey I just fuck finish to the Mummy church wey I know wey dey preach for pulpit, even wear her jacket join waka go outside.

By the time she enter inside back she tell me say don discharge everybody… shock grip me, I come dey wonder wetin she tell dem until she use her mouth tell me say she tell dem say we get rehearsal for an upcoming programme and I dey assist her with some things and e go take time say she reschedule with all of them. Omo I off, this mummy church na OG.

The one wey weak me pass na the music wey dem begin blast for the reception, even though the door na sound proof I dey hear the music loud and clear, I imagine how the music go dey for the reception gan gan.

She say na she instruct the receptionist to play song so that nobody outside go hear wetin dey happen inside. Na on that note we begin round two.

E come be like say na then we start the real fuck, because I fuck this woman like say na her last day on earth. We go just drink water or fruit juice wey dey her fridge, rest small continue to dey fuck again. Mummy church no gree tire and every style wey I carry jam her, she blend with am.

Na ontop the small couch for her office I finish work, I slam her pussy sotey she begin speak that familiar tongues she dey always speak for pulpit, naso she dey talk dey hum until she cum.

Her orgasm na another story because if you see the kind shout and cry wey follow am, aswear if not for the music wey dey play, the receptionist for don hear us rush enter say wetin I dey do her madam.

Na after we knack finish wey both of us don tire, she begin report pastor give me say the man dey neglect her, she say na only church activity the man dey focus on and the man no even dey care about her romantic needs and other things.

I just dey nod head dey say “yes yes” as she dey talk. She tell me say na Nancy report the matter to her say I fuck Gloria, and she don call both of them, caution them well because Nancy na youth leader and Gloria na head of media department, both of them hold key role for church and she no want make the house of God dey divided.

Mummy church even advice me say if I wan fuck or date any of them say make I pick Nancy because Gloria dey serious relationship and na one rich brother for church she dey date wey everybody sabi say dem go soon marry, for my mind I say make she dey play, nothing go ever make me near Nancy again.

We talk plenty sha, when I ready to go, the kind money Mummy church wire enter my account, aswear my preek rise again but I just behave myself shaperly.

I no even understand the kind high morale the fuck I knack Mummy church give me because that night when I reach house, na me take my hand call mama chidi say make she come my place. Trust that one wey don dey find my preek since, see speed she use carry her toto come my apartment.

As she enter, I no even let her settle, na as I open door for her I grab her begin kiss her till we reach room. She just wear one small nightie she no wear anything under so e no even take me two seconds to naked her.

Mama chidi beg me say make I first suck her pussy but omo I no get that time, na fuck I call her for, I lie her down for bed, spread her legs, she sef come hang her legs for air, I first pound her toto mercilessly for over twenty minutes like say e get matter wey we dey drag.

No kind talk and language mama chidi no speak as I dey bang her and na very fast stroke I give her. Both of us climax together before I come resume with the normal bress sucking, I take time lick her pussy because I know say na that one she dey like pass, she just dey release mess from nyansh dey press my face inside her toto.

I chop her pussy until I belleful with her pussy juice and hair, I come calm down slide my tongue inside her toto, lick all the angles before I visit her clit, the kind journey I carry that woman enter that night ehnn she just dey laugh dey moan at the same time, she pinch me, scratch my whole back, I no even stop .

Mama chidi cum for my face with enough trembling and jerking like motor wey get brake problem, when I finish with her toto. She suck my preek too and she do am well like say I promise her money. When I cum the second time that night, I splash everything for her face before I fuck her one final doggy wey she scatter everywhere with shout.

By the time she go back to her apartment aswear no be the way she take waka come she take waka go.

I dey ontop my bed that night dey reason my life, atleast if na only those two women I focus my energy on dey fuck e no for bad o, afterall Mama Chidi dey give me money well and Mummy church promise me say the money wey she give me na small thing to wetin she go give me if I behave myself.

I think of Nancy wey she say make I go back to, omo I tell mysef say I no go fit go back to Nancy o, that girl fit kill me one day, besides na Gloria style of matured fuck I like, but this one wey she wan marry I just dey pity for the guy wey wan marry her because if no man meet the standard I set for her toto she go just dey vibrate for street.

Na why I no get girlfriend because women dey hard me trust, see lady wey don see sharp rich man wey wan marry her but she still carry her toto come give me make I fuck her recklessly begin dey cry yeye cry for me.

Na all this thing wey I bin dey think when message blow enter my phone, na from one anonymous number, whoever send the message tell me say eim sabi everything wey I do with mummy church that day and say eim go expose me! As I read the message finish if you see as sleep wipe comot from my face.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 10161 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics