October 17, 2024
YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 7) [18+]
Home » YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 7) [18+]

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 7) [18+]

If you see the way Mama Chidi grab my waist like person wey catch thief for market, na dat day me sef confirm say if you wan see as woman like fuck reach, just dey fuck am hard and well then stop suddenly and comot your preek, she fit promise you heaven make you put your preek back inside her.

As I enter Mama Chidi wet pussy again I no gree go fast, she hold my waist begin jam her body for my body, she see say that one no change my pace, she carry her hip up to meet my thrust, I no still send her, I no still go fast, I maintain my slow drill dey enjoy my cruise. She just dey beg me to fuck her fast.

Na even how she dey beg me dey sweet me, only if her husband sabi as eim wife dey beg me to fuck her hard because the fuck don scatter her whole head finish. She wrap her hand round my waist dey pump her body for my body, I just dey use my hand dey massage her bress dey thrust in and out as a gentleman wey I be.

The funny thing be say na the slow fuck dey off her, e dey bring her to her orgasm small small with enough suspense, she just want make I knack her fast make she climax but as I dey do am slow e dey delay the orgasm and na eim dey increase her craze.

Mama Chidi no gree rest, she use her finger begin dey rub her clitoris fast, as I bend small bite her nipples I notice say all her body don begin shake, she don dey reach her last bus stop na eim I begin fire her hard.

Omo remain small the roof fall with the kind noise she make, her jerking pass anyone wey I don ever see that time, I say mehnn!!! See intense orgasm, me sef know say I finish work for her body.

After that first day, guilty conscience no gree me rest because her husband na very good nice man and I pity the man because I know say with the way I take handle eim wife, she go everly find me come back.

As my mind dey worry me say I fuck person wife, I begin dey avoid Mama Chidi, make e no happen again. Anytime I dey house and she come with all that her network story, I go just tell her say i get visitor or say I wan comot. I legit dodge her every possible way.

Until e get one morning wey I dey spread clothes for rope for backyard, this woman just surface from nowhere, she wear one of those her evil nightwear, this one na just long cloth wey dem use rope tie am for middle, mere looking at her person go know say she no wear anything under her cloth.

Mama Chidi begin query me o say I dey avoid her, say I dey run from her, nothing she no talk. Me I come dey try explain give her say, I feel bad for that thing wey we do and I no want make e happen again, she hala say she no be child say she do wetin she do with her full chest.

We still dey drag talk when she just take hand pull the rope wey hold the cloth together, naso clothe open waaaaa…… if you see perfect naked body, everywhere smooth, for my head I say shuuu na wetin I fuck that night be this?

Omo I first pretend like say I no want, even dey tell her say make she wear her cloth, but when I see say she no gree, I ask her about her children and maid, she say her mother don carry them comot for weekend.

Aswear na for that pavement for backyard I first fuck Mama Chidi one kind wild doggy wey she nearly take her noise call the whole street say she dey fuck, before we come enter my place.

I knack wetin no good for her toto that day. as her children no dey and na only me and her dey the whole compound, we just dey run home and away throughout that weekend, we go fuck small for my place then go her apartment go chop food still fuck another one there.

She cancel shop that weekend because na big time fashion designer wey she be and she get plenty apprentice wey go handle her shop.

Me sef report for work say I dey sick. Me and Mama Chidi nearly use fuck shift our waist, my preek hear weennn that weekend and her toto sef confirm say a new rider don take over.

I still dey think of how I take begin fuck Mama Chidi and how I go fit avoid her in this my wahala times when my phone ring —- na my pastor wife, if you see as my heart skip plenty beats, I say ghen ghen, my matter with Gloria and Nancy don finally reach pastor ear.

Mummy church as we dey always call my pastor wife just ask me why she never see me for church for some weeks say hope no problem. Omo na true sha e reach to ask because since that day wey that drama burst for my house between me, Nancy and Gloria, shame no even gree me near that church again.

I know say the matter go don cast for church and besides if I go church I go jam Gloria and Nancy again. When Mummy church tell me say she wan see me the following day, my body melt, I just dey imagine the whole panel I go face, me wey never worship there reach three months… at all at all, dem go give me back seat.

The following day before I set out to go see Pastor wife I call her make I know where she dey, she tell me say she dey her office say make I call her when I reach. Immediately I reach the big reception hall, I see say people full everywhere, I first take my eye scan the whole place make sure say Gloria or Nancy no dey, as I no see them, na then I relax small.

I hear say pastor sef dey around na why people plenty like that for prayers and consultation. I collect number go sit down say make I balance call the Mummy church, people wey dey wait to see her no too plenty because I be number nine, but if you see the kind crowd wey gather for the other side of the hall, those ones dey find pastor.

For my mind I say thank God say my situation no reach to see pastor. As I comot my phone from pocket to call her na eim my phone begin ring, na she dey call me, she just tell me say make I give the receptionist my phone I come look up see CCTV camera, I say no wonder before person go think say na miracle she take use know say I don reach.

After small talk wey she and the receptionist talk, the receptionist give me back my phone say make I wait say after the next person I go enter say she wan see me briefly. I happy o because I don already dey reason how I go wait for the other persons wey pass me still come meet up my afternoon shift for work.

As the next person comot from her office wey I wan rush enter, the receptionist stop me say make I wait say she Mummy church go ring bell when she want make I enter, I know say she fit dey watch me for the camera monitor so I just arrange myself go sit down back.

E take some time wey I wait for the bell to ring, I even begin dey reason wetin she dey do maybe she dey on call or na prayer she dey do. Finally after almost ten minutes of waiting the bell finally ring, the receptionist signal me say make I enter.

Na as soon as I enter her office I figure out why Mummy church no ring that bell quickly…….. I be bad sharp guy and I dey pay attention to details steady.

My eyes first fall on the mighty fresh breasts wey full her whole chest like say e wan fly comot from the tube wey she wear, I even sight her huge nipples from where I sit. Mummy church don comot jacket hang am, I notice say her makeup dey very fresh and e dey shine like say she just do am that moment, even the perfume scent still dey very strong and e full the whole room well.

Immediately I know say this woman get agenda, for a woman wey dey always para about decency and modesty e sure me say no be like this she dress when she bin dey with the woman wey just comot before I enter, but I just calm say make I dey look. My eyes just dey betray me because small time e don fall for her breasts, she sef know say I dey feast on her bobby.

Mummy church ask me why she never see me for church in a while, I lie give her say my work hold me tight but say I dey work hard to get spare time for my spiritual life and other things. E just dey funny say we dey try have serious conversation with her breasts half open like that for my front.

She say e get one event for church wey she want me to co-host with Gloria the following Sunday, remain small I choke. Host event with Gloria? This woman dey whine me? how I wan take vibe with Gloria and which face I wan use face the congregation wey I sure say some people go down hear my matter. I just tell her say I go check my schedule and get back to her before Friday.

Even the way Mummy church dey roll eyes, roll tongue, dey twist lips, things just full my head with the kind mighty breasts wey plaster for my face. Everything just dey distract me and na two times I dey talk everything wey I dey talk.

Na when Mummy church finally stand up begin dey walk come meet me for where I sit down na then I see the whole set up, this woman prepare for me with full costume.

The kind short mini skirt wey she wear blow my head and na her thick thighs off me pass. This woman no be small pikin oo, judging by gist wey I hear say all her pikin dem dey outside country and some of dem sef don marry, I even hear say she celebrate her fifty sixth birthday few months before I join the fellowship, but aswear if you see this woman you go think say she dey her early thirties.

This woman body hot no be small and my preek begin grow inside my trouser, like say e wan burst comot but e get as I twist my leg make e no show, she waka stand for the back of the chair wey I sit come lean over me wey her bobby cover my head, she take her two hands dey rub my chest gently, omo the thing enter my body well.

Na only “ma….ma…..ma….ma” bin dey comot from my mouth. Mummy church finish her dangerous mission for my back, she waka come for my front begin fold her skirt up sotey I know say if I just bend head small I fit see her undies, as she fold up finish she come position herself sit ontop her desk face me, my eye just glue for her thick fresh thighs.

When she balance well ontop the desk she raise one of her leg up put for for my preek region dey use her foot dey massage my preek inside trouser, she smile as she notice say I don hard finish.

Na as I take dey quiet that day, just dey carry eye follow Mummy church still dey muse me till today because e be like say she cast spell on me, the last thing I go ever imagine for my life na wetin I dey see, say Mummy church wan fuck me.

I tell myself say what if na test she wan test me, omo I don fail this one because no be this kind body dem suppose take test person. Na when she comot her leg from my preek side raise am hang for my shoulder na that time I see small flash of shiny pussy.

The thing charge me, I say make I better play along, I hold her leg begin begin lick her toe, i use my tongue trace am up to her knee as I dey lick her na so I dey lean closer, as I reach her thighs she quickly fold her skirt up finish me I continue dey blow her with my tongue reach her inner thighs.

By then I don stand from the chair but I still bend, my head dey between her thighs, I take one hand hold her waist pull her close to me, I just dey kiss her inner thighs I no reach her pussy even though she don spread her leg wide finish dey expect make I chop her grand punani.

Me wey be agba suspense, just when she don already dey moan dey expect say my celebrity tongue go reach her pussy, I just comot my head from there, if you see as she just exhale ehnn…. Remain small I laugh.

I stand full now face her, she throw head back, na my teeth I take comot the tube wey she wear over her breasts, I make sure say part of my teeth dey scratch her breasts small small as I dey comot am, dat action alone dey enter her body, she just dey rub my head like say she dey wash am with invisible soap and water.

She use speed unbuckle my belt, unzip my trouser comot my innocent iron hard penis, dat wan just stand dey nod like say e dey see us. When I comot the tube finish me sef bow for wetin this woman carry for chest. Ahn ahn see gigantic breasts everywhere with oversize nipple.

I use mouth grab one of her breasts, she do “awwwhhnn” like puppy, my finger slide go down between her leg, she open am wide again, before I even reach her toto, I do already feel wetness for her whole inner thighs and by the time I reach her punani, I notice say even lake chad no reach am, na so the juice nearly bury my finger.

She just dey use her hand stroke my dick with force.

That moment I think my whole life through again, omo I just dey comot from Gloria and Nancy drama wey I never even handle finish, I still dey deal with Mama Chidi I come dey carry myself enter another fresh wahala and I know say this one go long well, but at that point I no wan give myself any moral instruction.

Mummy church hold my dick look me say make I fuck her like I dey fuck other female members for church! … omo na then my eyes clear, so this woman sabi everything wey sup.

But I say toor, na pastor wife give me order say make I fuck am, who am I to disobey.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 10960 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics