September 20, 2024


YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 6) [18+]

 

Home » YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 6) [18+]

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 6) [18+]

Omo as I see Nancy I no know if na to open door or na to just pretend like say I no dey around, but if you see the way she take dey bang my door like say she know say I dey fuck for inside, I know say if I no open the door that moment only God know wetin she for do, person wey dey smoke weed steady. 

I check and balance the situation, Gloria still dey ontop bed inside room, I don fire her toto scatter and she don weak for bed. I say make I try my street format see if I go use am discharge Nancy shaperly. I just open the door come stand for the door tell her say my mama dey around say I go call her later. 

If you see as this girl just push me comot for door march enter house. Na my room she storm enter like say she keep person for there, I pick race follow her dey try to stop her, you go pity me if you see as I dey follow Nancy for back.

Before I reach the room, the royal rumble don already start, Nancy dey ontop Gloria for bed dey mend her church sister with beating because of preek. I dey always see videos for social media where ladies dey fight for man but I no dey understand as e dey be until that day. 

If you see as the two of them just dey tear eachother cloth. Breasts dey fly for air, hand dey knack body kpatakpatakpata. Na Gloria I pity pass because she no even too wear anything like that and I don already take fuck weak her so she no too get energy to fight back. Nancy kpokpo her better beating wey she just dey scream dey shout.

Even me wey try to stop them I collect beating, because anytime wey I try come between them or hold anyone, hand dey touch me well well. Na Mama Chidi and her husband come save me that night if not I no sure say I go dey tell this story. 

Papa Chidi na eim use energy grab Nancy drag am comot from my house go for compound wey mama Chidi just hold Gloria dey calm her. 

Aswear I bin underestimate the kind craze Nancy get, I just thank God say I no dey stay for public yard like that if not na that night my career for cast finish, because if you see as Nancy just dey do drama dey para everywhere say I dey fuck her dey fuck her friend.

The following morning Papa Chidi meet me come dey advice me about wetin happen say make I just find one woman settle down with afterall I get don job, say naso eim sef do find eim wife marry immediately eim get stable job. I just dey nod head, this one no know say na me dey help am knack eim wife like carpenter, say she dey follow my penis like say dem use am swear for am. 

After that thing happen, I just respect myself dey on my own, Gloria don already block me everywhere, Nancy send me threats tire how she go deal with me if she catch me. Me I just lock up for everybody say make my penis go on sabbatical. 

But na Mama Chidi carry temptation come because na few days after that drama for my apartment wey her husband travel back to eim base. The woman no gree me drink water drop cup she just dey carry toto dey pursue me everywhere for that house. 

I come dey regret wetin I go put myself inside fuck this woman in the first place. 

I remember the first day me and Mama Chidi run matter, as a guy man wey I be, I don already know say e get as the woman dey put body for my side few months after I pack enter the compound. I know say she want make we fuck but I no too reason her matter like that because na person wife she be and she don already born children full house and her husband sef dey try for me too. 

But true true you no go blame me sha because if you see this woman, she no be like person wey don born four children. 

Everything still position well for her body. Her nynash stand well for back, breasts sef balance full her whole chest, cover everywhere and she fine well too. Mama Chidi go come my house come watch television say their cable TV don expire or say network dey give am issue, she no dey everly bring her children come my place anytime she dey come and na soso yeye cloth wey she dey wear cover small flesh for her body come my side.

E get one night wey Mama Chidi rush come say e get one popular reality TV show wey she wan watch and her network bin dey disturb for her side because heavy rain dey fall. 

And me sef na inside that rain I pass from work enter house, cold don enter my body finish. When I first meet her for door, wetin she wear first confuse my preek. One kind small knicker wey be like pant inside that her big thick body and the thing light gum her body well. 

Even the armless top wey she wear too dey very transparent wey I dey see her whole bress inside am because she no wear bra, for my mind I say how person go wear this kind thing for this cold weather. Me I just zero my mind say anything this woman jam this night make she collect am like that o.

She balance dey watch the show, I offer her groundnut. Even for my side the network no too strong because na the same cable TV we dey use and the rain heavy well well but she say my own better pass their own. 

Next thing nepa take light everywhere come dark, I ask her for her phone, she say she no carry am come my place say she leave am for her house. Me i come tell her say make she dey where she dey make I go bring my phone say e dey inside room, make she no go carry head knack for wall.

I no know how this woman take locate me inside that darkness because person just hold me from behind as I wan waka enter room. Oboy! Mama Chidi body soft die and e warm, I feel her breasts as e just relax for my back. 

Dem no inform my preek before the thing begin stand inside knicker wey I wear. See me wey dey form hard man say if na knack she want I go give her, liver cut me straight, but as she come begin dey rub her breasts gently for my back e get as e sweet me ehnn with the kind cold weather, omo I tell myself say my name na Ikenna I no be Joseph and this woman na Mama Chidi her husband no be Portiphar.

Naso I turn round meet her face hold her for her waist come kiss her forehead gently make I see as she go react. She no talk anything, we just dey quiet inside darkness na only sound of rain full everywhere. 

Deep inside me my heart bin dey beat fast they remind me say na Oga John wife I wan fuck so oo. My hard penis na eim first betray me, the thing don already reach full length dey press her for body as I hold her tight, she carry hand touch my preek, my body do jigijigi. 

I feel her finger for my face until she put am for my lips come lean forward kiss my lips. Her lips sweet die and e soft too……. Every part of her body just soft like say she over cook and I begin wonder how her kpekus go be too.

I know sabi the kind flavor I taste for her lips or scent for her mouth but I know say e get wetin she put for her mouth before she come my place wey make her breathe go well. I say mehnnn this woman prepare come. 

As we dey kiss I carry hand gently go her bress begin squeeze am inside the silk nightie, she sef take hand dey stroke my penis. We just dey there dey kiss dey touch body until she push me ontop the cahir for parlour I fall like wall of Jericho sit down for chair, she come kneel down, position herself between my legs. 

Mama Chidi unzip my knicker comot my penis out, we no dey see eachother as we dey darkness but she feel my length and thickness tell me say my penis big and she like the size, before she begin dey stoke am.

My penis hard sotey e hard like rock, she still continue dey stroke am, I no know wetin she want make my innocent preek do again. She whisper tell me say make we do one good head deserve another. 

Omo for that corner wey she put me I fit say yes to devil. She pour spit ontop the tip of my penis, that single act drive me go London come back. As my preek wet with her saliva she come dey use the wetness dey stroke am, her fingers just dey slide up and down. 

I still dey try survive the sweetness of that one when I feel my penis inside her mouth. This one finish me, I say kai so na wetin Oga John dey enjoy be this. Mama Chidi suck my rod and my balls, I just dey sound like person wey dem hold for neck.

I struggle fold the top she wear up, they play with her breasts dey tease her nipples, she come dey suck me fast fast, she don already overwet my dick with saliva and I dey feel say plenty don pour my thighs, 

I raise my hips dey push my penis inside her mouth, dey follow the same rhythm wey she take dey suck me. More saliva just dey pour out for my laps from her mouth as I dey force my preek enter her mouth. 

I begin whisper dey warn her say I go soon cum, she no gree stop instead she carry two hands hold my preek dey stroke am as she dey suck am faster. Until I begin vibrate dey shoot sperm deep inside her throat. 

Me sef know say I sound like goat wey dem dey pursue. The thing choke her for throat she begin cough because the sperm enter her throat direct.

She withdraw small small come whisper to me say na my turn, I no even argue am, this woman don unlock one version of my body wey I don lock since. I reason her say the couch no go give me good positioning make we enter room but she say no o say make we dey parlor. 

She naked sharp sharp, come balance well as I bin take dey too for the couch, Mama Chidi open her leg wide raise knee. 

Me i kneel before her I no too like to dey give woman head because of the kind yeye yeye toto I don jam for this life. But omo this Mama Chidi toto be like tear rubber.

If you perceive the kind better scent wey jam my nose as I bury my head between her thighs I first sprinkle kiss round her inner thighs use am appreciate her for her neatness, before I start to use tongue greet her pussy opening. 

Her pussy wide sha afterall she don already born and her husband don fuck her well well but wetin sweet me na the softness and scent and the fact say her toto get excess flesh. I put two fingers inside her wet pussy whine am inside her toto like say I dey find something wey I keep inside. 

She just dey moan dey rub my head. I use tongue meet her clit, I lick am, tease am, I know say I dey pleasure her well because she begin close leg dey squeeze my head in between her leg, her moaning increase volume, the head rubbing sef intensify and me too I increase my licking pace.

I comot my finger from her pussy finish come begin use tongue fuck her pussy, while I use my finger dey rub her clit fast. 

This one send her go another realm as she just dey call me baby, dey beg me to go faster, e reach when she just dey shout yes yes yes like say dem dey call her for ogbanje world. I no even stop afterall na one good head deserve another we dey do. 

As I take raise my hips na so she sef raise her hips up plaster her pussy for my whole face. I raise one hand up find her breasts begin squeeze am. This time her voice don loud full everywhere, if not for the sound of rain I sure say her children go don hear as there mama dey cry for my apartment. 

Her body begin tremble, she stretch like say dem dey do her deliverance come lock my head between her thighs, her whole body just dey jerk as she dey shout one kind funny sound dey shake. She splash cum for my face.

Unlike other girls wey go just collapse when dey climax, as the thing still dey do her for body this woman get mind turn lie down for the chair open leg yakata hold my preek begin push am inside her overwet pussy. 

As the head of my preek enter naso the whole body follow enter. Her pussy wide but forget that side make sense and me sef get thick dick so I full her wideness well. As I enter naso I begin dey pound her toto hard, even me sef shock for the way I take dey bang her like say na me get her. 

For my mind I say make I cover up for all the days wey she don seduce me wey I no answer her.

I just dey give her toto grand slam wey make her dey scream like say na something else dey happen. She raise her two legs up, hang am for air as I dey pump her pussy fast with my massive weapon. 

Na soso noise she just dey make dey talk plenty things, she go call God, call my name, call her husband name, even call her children, small time she go do like say she dey cry another time she go do like she dey laugh. 

Sometimes she go mix the two together— I say see confusion, until one time when I see say the knocking don enter head carry her enter another world I just stop the fast pounding suddenly comot my preek, she nearly wan run mad slap me.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 382 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics