September 16, 2024


YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 4) [18+]

 

Home » YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 4) [18+]

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 4) [18+]

Before we go fuck finish tidy up reach church that morning, pastor don already finish sermon, na closing praise and worship we jam with announcement. Nancy wey be sabi girl, she arrange am say make we no enter together if not people fit suspect something, so na she first enter before me I later enter like twenty minutes after her.

Everybody just dey ask me wetin happen, I lie say I get one emergency radio show to anchor for the radio station where I dey work. Nancy sef lie her own say dem call her say her sister wey get belle dey hospital, me sef shock when I hear the kind lie she tell— for my mind I help am say God forbid.

After service that day Nancy still follow me go house for second service, as we reach my place we first do small kissing and touching body before she comot say she wan go get something for lunch— na when she come back sister Nancy carry food with weed come my house.

I shock dey watch how my church youth leader dey roll loud, smoke two sticks straight, I come dey wonder if na this thing dey give her that kind energy she dey display for church during prayer. She even tell me say make I join her kush but omo I no gree oo I no get head for igbo, na fuck I sabi fuck. After we chop belleful wey Nancy smoke high herself well na eim we begin fuck.

E no get style me and Nancy no knack, we scatter the whole house with fuck, we just dey fuck, chop, sleep, wakeup again begin fuck again naso we just dey repeat the cycle like that from that Sunday afternoon until Monday morning, and Nancy sef dey kpo her loud in between.

As she dey give me style naso me sef dey pound her, I bend Nancy everyway wey dem fit fold person, make sure say I mark register for her toto well well. Our sleep no dey pass 2hours because na either she don dey suck my penis to wake me up for another activity or me sef dey tease her toto make she prepare for action.

Nancy wide nyansh hear am from my preek that day, I lash her doggy sotey e get one time wey as I dey bang her she turn look me ask me where I take learn how to fuck sef. Even before she comot the following day, Nancy talk say e dey do her like make she carry my preek dey go her house.

Me I just assure am say I go always dey available. The compliments swell my head ehnn…. After that day me and Nancy begin dey fuck steady like say na daily bread. The sweet thing be say she no even dey demanding, na just food, weed and fuck, Nancy na German machine and she like am rough.

All that time I no dey even remember Mama Chidi again, for my mind I say make she carry her lazy toto give her husband, and I know say she sef dey hear my scores with Nancy because that girl ringtone loud scatter…. I no even send Gloria too although me and am dey chat small small online, but we no meet after that our half fuck.

E get one evening wey Gloria call me beg me say she go like use my oven bake something, say the one wey she dey use get fault I say no wahala, I no too put mind for her toto matter because the kind fuck wey Nancy take plaster my body dey ok for me, so when Gloria tell me say she wan come, no be like say I no happy say I go fuck am o, but I no too carry am for head.

Before Gloria come that evening I don already wear my regular fuck knicker wey dey always bring the full shape and length of my preek when e stand. When she finally come, e be like say Gloria sef prepare for fuck because if you see the kind short gown wey she wear, the gown no tight at all e just free for her body, but e short no be small.

That type wey if breeze just blow everywhere go show. infact na small bend I go bend i fit see wetin I no suppose see. We just greet talk one or two before I leave am go parlor go dey watch TV. Tension dey my body but I just dey form like say nothing dey happen.

E get one time wey her phone ring wey she rush enter parlor, I no know if she do am intentionally but e get as she bend to pick the phone omo I see say she no wear tight. My preek wey dey sober since just begin rise with speed.

Gloria pick the phone, talk to the person small before she come bend again to drop the phone, this time she bend finish wey I see flash of red lace pant. As Gloria plug phone turn round to dey go, na me she jam, me sef I no know as I take reach there but I just stand put for her front dey smile like sheep.

I begin dey touch her hair, she first dey comot body dey stop me before she come tell me say, she know everything wey dey sup between me and Nancy, say make I leave her because she no want wahala with Nnacy.

I just laugh am tell her say I know say na me and her first dey before Nancy enter the picture, say na she follow cause am because she no dey send me too.

As we dey talk I don already position for her back hold her dey press her breasts small small, she no stop me, she just stand there her voice sef don drop to almost whisper, I see say the touch dey enter her body.

Gloria sef get mighty nyansh and I position my penis well for her nyansh, I know say she dey feel the hardness of my preek for her nyansh.

From there I tell her say I wan show her something, the way she turn face me come give me one kind “you wan fuck me” look, before she say make she first switch off oven.

I gum follow her enter kitchen, make I no hear say she repent when she enter kitchen. As she off the oven, I tell her say I wan carry her she first no gree, dey do shakara before she talk say I no fit say she big, for my mind I say see this one, she don forget say I dey raise Nancy wey big pass her—

Naso I jerk her like baby enter my room drop her for bed. We start with kiss, Gloria just dey chop my lips with expertise like say na ponmo, as she dey suck my lips, naso me sef dey fold her bress, she just dey grab my shoulder dey moan inside my ear.

I hold Gloria hand for her head side, pin her wrist for mattress still position myself between her thighs come push my preek for her body, she sef come carry hip up to meet my preek.

Small time I say make I observe her small, I disengage come to dey look her, both of us just quiet dey look each other, kai Gloria fine pass Nancy well well na just say Nancy body set pass her own, I begin comot her gown slowly, she no even object, omo na when I comot the whole gown I behold her inner beauty, this girl sleek like chewing gum. I comot bra, i see bress bow, the thing big pass Nancy own and e round well, I first bury my face between the breasts before I begin lick her cleavage.

I first play with Gloria breasts, palm am gently, massage am before I put am for mouth use tongue tickle her nipple slow slow make e enter her body, e get the kind laugh she just dey laugh inside my ear, dey rub my head come dey make hissing sound like water wey dey boil inside kettle.

Na she carry my hand go her toto side, the heat I feel for that place fit boil yam. Na the wetness wey my finger jam when I push the pant one side wey shock me, e remind me of one river for my village. I chook finger inside her punani, omo Gloria don soak finish.

Small small she do get up, come kneel down ontop the bed, motion give me say make I disengage.

Bad guy wey I be I comot from the bed sharp sharp stand face her, Gloria drag my knicker down, me I help am kick the knicker comot, my hard penis just stand like say person call eim name, the thing point for her face dey breathe, she first use hand rub am like MC wey dey test microphone.

Na then the thing hit me say na head this girl wan give me, For my mind I tell myself congratulations before I begin say silent prayers for my guy wey introduce me to that fellowship. Gloria use tongue play with the tip of my penis, that wan first off me because she sabi work her tongue well, before she com put my penis inside her mouth, me wey get long preek, na only half enter and na two hands she take hold am as she begin suck am.

Even the way she dey twist her head still dey stroke my penis as she dey suck am, for this particular one I rate her pass Nancy. That one go just dey use strong hand dey stroke my penis like say she wan unscrew am from my body.

Even when she dey give head, I dey feel her teeth for my meat but Gloria own na just lips, tongue and enough saliva.

The slurp slurp sound of my penis inside her mouth with saliva na wetin full the whole room, almost one gallon of saliva don already leak from Gloria mouth pour ontop her breasts. As she dey suck my preek me I dey press myself closer they push more until the thing begin choke her but she no stop.

Until when my body no fit hold am again, I begin vibrate, I pull her hair, close my eyes tight as I explode full hot sperm inside her mouth, she no even bother, she use two hands dey stroke my dick gently make the remaining cum wey dey my pipe comot finish still dey lick am clean, aswear Gloria sabi this blowjob thing like say she learn am for school. Nancy na learner for where Gloria dey.

Na ordinary one finger Gloria take push my chest wey I fall for bed, she come climb ontop me, if you see as she just dey smile like say I promise to buy America for her.

She hold my dick wey still hard come point am for her pussy, me I balance my hand for her breasts dey fondle am like say na my inheritance. I just dey do compare and contrast for my head, no be like say I no dey gbadun Nancy type of gra gra fuck o, but omo this Gloria calm and calculative fuck dey burst my head, and na she dey do almost everything.

As my penis head enter her wet pussy, she drop her hips on me slowly till my whole penis enter her finish. Gloria close eyes tight, she first circle her hips dey grind ontop me small, before she put hand for my chest begin move her hips front and back. The thing sweet me ehnn

The speed she use dey put my penis back inside her if e slip comot burst my head, by the time she open eyes, she set hand for the two sides of my head, Gloria just begin ride me fast and hard without caution, I say shuuu see person wey I dey praise say she dey calm, her nyansh com dey bounce ontop my preek recklessly, fear catch me make my dick no go bend.

I wrap my hand round the back of her neck make I fit control her movement, we dey look inside eachother eyes as me sef begin drive my hip up dey meet her bounce as I dey fuck her from under, her breasts just dey slap my face.

That one no do me I pull her down finish hold her tight come increase my speed, she sef increase her bouncing until she start to dey talk inside my ear, dey say “it’s coming” for my mind I say anything wey dey come make e come me sef ready for am.

Small time Gloria begin shake ontop me, I use corner eye look am make I confirm if na orgasm or na epilepsy, I just hold am tight dey fuck am with speed, I no gree free am and I no slow the jamming. Gloria vibrate for almost one full minute until she get herself she come fall ontop me.

Omo, the next thing this girl begin cry. At first I think say na tears of joy or na jonzing until the cry come serious well well. Fear grip me instantly, wetin go make person wey ride preek with all that energy begin cry suddenly. She just dey cry upon how I try to console her.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 7524 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics