September 16, 2024


YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 3) [18+]

 

Home » YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 3) [18+]

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 3) [18+]

I ask Mama Chidi of her husband, she say the man comot go buy something say she just want make I take mouth chop her kpekus small onto say she don miss me wella. True true e don tey me and Mama Chidi fuck last and na because say her husband dey on eim six weeks annual leave and the man no dey even comot at all, everytime the man dey inside house and she no dey get chance come collect fuck for my side. 

Me wey dey find vagina wey I go chook my preek inside that night I reason am shap shap— the thing dey very risky o, anything fit sup and the man go decode. As I still dey think am Mama Chidi just comot nightie wey she wear, go sit for one of the cushion for my parlour, she spread leg yakata…..bruuuhh as I see her wide rugged toto, me I no fit resist this one even though to fuck Mama Chidi no dey too sweet. 

I no wan make that mistake wey I make for afternoon wey I go dey romance and I no go fuck till her husband go come.

I just pull my knicker down, pour spit for my palm take am rub my penis cap, over happiness don already make my penis hard like rock. As I dey near Mama Chidi, the woman jam her leg close say she no want make I fuck her say she just want make I chop her toto because e dey possible say her husband go wan fuck her that night. 

Me I no gree o, remain small I for do am by force because my whole do stand finish. We begin dey drag head and fuck until I grab her bress begin suck am fast make her body relax, small time her body just melt she begin rub my head as I dey lick her hard nipple.

As I dey tease her nipple I dey plan my entry, Mama Chidi too dey respond fast, na only breast I dey suck dey squeeze her nipple she don already dey moan dey breath like person wey run marathon, leg wey she dey close since she don open am wide dey whine her waist. 

I chook my finger inside her toto, the thing sound like say person put leg inside potopoto, the whole thing don water water finish, I just continue dey finger her dey rub her clitoris. Mama Chidi hold me tight for shoulder dey talk wetin concern her. 

Na that time I adjust myself carry my penis push inside her puna, this woman just regain consciousness push me comot jam her leg close again, begin beg me say na just head wey she want.

We dey there dey drag head and fuck when we hear car horn for gate— two seconds she don fly from the chair begin wear her nightie, I carry her pass kitchen door comot for my backyard go open gate for her husband. 

Another disappointment again, for my mind I say which kind badluck day be this kwanu, na my penis I pity pass na why before I sleep that night, I wank until I comot all the sperm wey don dey disappointed comot from my body.

The following morning wey be Sunday, as I dey prepare for church, my mind just dey wait for the person wey go come carry the things wey dem fry the previous day between Nancy and Gloria. Immediately I hear person knock for door, if you see speed wey I take reach door, I look through the peep hole, omo na Nancy I see. Remain small I hiss because I know say if to say na Gloria na from that door I go begin fuck am as she enter, continue wetin we start the previous day, but Nancy na to start afresh and she fit no gree sef.

I open the door make she enter, Nancy don set for church as usual with her normal short tight skirt wey project her whole nyansh and shape with one fine cooperate shirt wey ushers dey wey,e get as her bress full big inside the shirt wey the thing dey push the shirt button like say e wan burst out. 

Omooo she never even enter finish my penis begin stand as I sight fresh breast through the gap between buttons for her shirt. E no get as I wan hide my penis because na still that short soft knicker I wear the other day wey I still wear, so I begin take style turn make I back her but Nancy eye still go that way straight. 

Nancy make sure say she look am well well before she look my face come smile.

As much as the thing sweet me for wetin she do, omo shame catch me o. Na so this my big penis dey always disgrace me. e get one kind sexy laugh Nancy laugh come say “ abeg o” as she laugh the thing e make me relax say atleast she no dey vex or fear. 

I think say the matter don end finish as I wan enter room go dress na eim Nancy give me the shocker of my life. She ask me if she disturb anything with me and Gloria the previous day. Aswear remain small I choke, that question hook me, I just shock dey look her, she sef come begin that her ashawo laugh again, this time she come very close to me wey I bobby press my chest wey na only singlet I wear.

Her perfume scent enter my nose, even the scent from her hair oil sef no gree me concentrate. My body no normal that time and my preek sef come dey grow longer and harder inside knicker. 

Next thing nancy hold my penis, my body vibrate, she tell me say she notice the chemistry between me and Gloria and na why she comot. 

Say she just go outside for road count ten minutes before she begin come back, I off. This girl bad! Nancy say she bin notice as Gloria just dey throw body give me and she bin wan know if I go seize the opportunity to confirm if I be sharp guy, she say as she come back wey she notice say something happen between me and Gloria just within ten minutes wey she comot, she confirm am say I be bad sharp guy. 

For my head I bin wan tell am thanks for the compliments but I just maintain dey smile one kind yeye smile. 

All this time wey Nancy dey talk she still hold my hard prick for hand, the thing don hard finish dey vex. Mumu me I begin explain say I no do anything o say as she come back everything wey we begin just stop. 

Nancy just laugh say she notice am as me and Gloria just dey do for house like say she be unwanted guest. Kai aswear this girl na detective.

That time by body don dey relaxed, so I come dey talk how I bin feel when she enter, as I still dey talk na eim Nancy just take her soft lips shut my mouth with kiss, heeiiiii my whole body shake from head to toe. E be me like film trick say I pray for Gloria as breakfast and I get Nancy. 

Na her nyansh I first grab squeeze am well to confirm the thing I bin wan confirm all this time. Omo the thing na soft mighty follow come nyansh no pad.— no time o, we get church programme to attend. If you see rush both of us take begin off each other cloth, Nancy just unhook her skirt fold am up to her belle, she use speed comot her pant like say the thing na abormination for her body. 

Me I comot my knicker fast fast, I no wan hear say person change mind, she shock as she see my full length, her eyes just brighten, I know say she like wetin she see. E get as I dey rush comot the button for her shirt wey we quick hold my hand stop me make I no go remove the button kpatakpata. As she dey comot the button I dey press her bress dey kiss her.

Nancy comot button still comot bra omo i see her gigantic glorious bress, the thing big come round well, I first bury my head between her head like say I dey pay homage to her bress before i take the thing rub my head. 

Na the way Nancy just dey intentional about everything bin dey give me joy and she sef understand say we no get time, she turn her back give me take her two hands hold the couch, I grab her bress for behind, I no even check if her toto wet or e dry. Na Nancy put spit for her palm rub her toto still put another one wey she use rub my dick head before I drive the thing enter her pussy. 

She make small sound as the thing enter her, thank God say I get big long preek because I wonder how I for embarrass myself as she give me this her fat big nyansh. I first begin with slow thrust, I enter her slow slow dey familiarize myself with her kpekus. 

The more I dey enter the more her toto dey wet. Nancy pussy no too tight like that but e still make sense well well and wetin sweet me pass na her large soft nyansh wey I dey fuck her from, wey dey rock my waist as I dey drill her small small. 

E reach when Nancy begin jam her nyansh for my preek, I say shuu see person wey I dey gentle for dey find hard thing, omo me I hold her nyansh with my two hands begin fire her dey go deep as possible. 

As I dey fuck her nyansh fast Nancy sef bin dey thow her nyansh give me to meet my preek anytime I thrust out and her nyansh dey bounce well well, I even add am small spanking as I see say na rough and hard she want and I bin dey squeeze her bress deu pinch her nipple join too. 

That first one I no too last long probably because of the whole anxiety so e no tey I begin jerk, as I wan withdraw my preek to shoot outside, Nancy take hand hold my leg say make I pour my load inside her, naso I shoot hot cum inside her pussy.

My penis still dey 80percent hard, dem no even born am well to soft, afterall na the thing bin dey find food the previous day, so I no waste time I bend her again, this time Nancy arch one kind bad arch for the couch come raise her nyansh up, aswear I dey fuck ladies doggy but I never see person set nyansh for doggy like Nancy do for my life, the position come make her nyansh round, I push my cock inside again, this time I fit swear say my preek reach her belle. 

If you see as she shake body as the thing enter inside, me I no mercy for her o, I begin give her hot hot like say her toto don offend me before, as I dey pound her naso she just dey talk plenty things she go tell me to fast small time she go beg me for wetin I no know, e get as she go do like say she dey sing, another time she go dey sound like dog wey dey cry and everything she dey do she dey do am loud I dey sure say Mama Chidi dem go dey hear her because dem never go church that time. 

When she no fit take am again she come push me comot lie down for the couch, I first spread her legs wide use my dick massage her hot wet pussy lips before I raise her two legs up, hang am for my shoulders, as I thrust the first one, Nancy stretch body shout, she raise her nyansh up from the chair, my long preek fit don jam her womb. 

I no send her papa, I fuck her like that for straight fifteen minutes wey she just dey shout noise full the whole compound, for that fifteen minutes Nancy cum three times, and na every time she dey cum she dey announce am with shout and cry full everywhere still use her nails scratch my shoulder and back like ogbanje. 

Me sef cum one time join the first one but I still no gree stop, I fuck Nancy well well so that when I dey hear my story outside wetin I go dey hear na say I sabi fuck die.

Na the last time wey she begin cum wey me too shoot my third load both of us hit orgasm together and naso we collapse for chair, I no even know who first sleep off but na she first wake me, by the time we wake up, we don dey almost two hours late. 

My phone don ring tire even Nancy phone too as our other group members don call us tire even Gloria sef don call me. We begin rush tidy up to go church.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 7029 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics