As we dey drive go the short let apartment wey I rent for the meeting my eyes just dey chop Sandra body, especially her thick fat thighs wey just open for me as she sit beside me inside the motor. she just dey press her phone throughout.
I remember when we begin dey fuck steady after that first day wey we knack for my office. No be me be the first man to fuck her but omo na me spoil her finish. I put fuck for her head sotey we begin fuck almost everyday, small thing she don find me come house we run one or two round sharp sharp. Na me even teach Sandra how to suck preek, and I dey suck her pussy well well.
Me wey be professional for that side, afterall apart from eating and talking e no get wetin I dey use my mouth to do than to chop pussy, na the same way my neighbor wife bin dey sneak come meet me say make I chop her pussy, naso Sandra dey comot from her papa house come meet me say make I lick her plate.
Sometimes If I chop her pussy finish she go suck me before she go return go house, but most times the licking dey grow into fuck.
The one wey burst my head na how she no dey even bother to wear pant if she dey come my place, and the way her pussy dey wet like river niger extension.
Toto no be good thing aswear because me wey get big problem wey I suppose to dey reason about how to save myself from my landlord and my neighbor wey catch me where I dey fuck eim wife or make I dey reason wetin Sandra even wan tell me, I dey think of fuck and toto.
E no even be like say we go fuck because as we dey inside the car she just dey frown face but me I no even send her, I know say everything between us spoil after I begin knack her friend, Sandra no even wan take eye see me, na why I dey wonder why she decide to see me this time say she wan help me when she still dey vex for me.
We drive enter one eatery for the area, where we buy food and juice, na only that time she follow me talk sef say na fried rice she wan chop not jollof rice and the kind juice wey she want make I buy.
When we reach the apartment, I lie give her say na my friend house as I don already move some of my clothes keep make e be like say na where I don dey stay since. She just tell me say the place fine, I quickly settle her for parlor, before I carry the food go arrange am inside plate for kitchen.
Na when I serve the food, for the dining wey dey one corner for inside the parlor she come ask me say shey na because of wetin I do wey make me run comot from my house. I first do like say I no hear wetin she talk, until she ask again, I answer her say yes say me I no want wahala with papa chidi and her papa because say her papa don dey find me since.
She come laugh small, ask me say wetin I even see for mama chidi body, aswear na that moment me sef reason am, the woman no too get that kind set body and she no even fine like that but omo she clean die and if I dey fuck her she dey always dey active dey respond very well, she dey make fuck sweet.
I tell Sandra say na just greed, she come laugh again say na that same greed wey make me begin dey fuck her friend.
Omo na that one I no even gree for her, I tell her say wetin she expect make I do when we dey do our thing dey fuck ourselves, person come say he wan marry her, next thing she no even give me warning she just comot face for my side, nothing I no beg her and talk to her, she just dey do shakara that time as the new bobo dey whine her head say eim go marry her carry her travel out.
Na that time her friend begin give me green light say make I come cure conji, as a guy man wey I be, me I rush the pussy promo offer, naso I begin fuck her bestie, when Sandra even find out she no even send at first, for her mind she dey reason say she go marry travel out, na when the bobo begin retreat small small she come remember me come begin chook eye for my matter with her friend.
That time I don dey enjoy her friend toto well well and the friend sef no dey take my preek play. The two of dem first fight before she come face me say make I leave her friend alone, she send me curse and insult everyday wey dey sweet me that time.
As I relate everything give Sandra like say I dey play her film for her, she just quiet dey look me, she sef know say she fuck up, as I finish my talk, she say she wan chop, I ask her about the thing wey she say she wan tell me, she say make I wait make she chop first say if we chop finish we go discuss the matter.
As we dey chop I ask her about the yankee bobo she say the guy na scam say eim don already get family abroad say eim bin just wan keep her as naija wife. I just laugh for my mind, the guy man don already fuck awoof toto.
With the way we just dey talk one one, me I just cancel any hope of fuck comot from my head because Sandra just dey do like say she still dey vex for me. as we chop finish I clear table, Sandra no even offer to do anything, she just dey watch me as I dey run around dey attend to her like house boy.
Na as I come back from the kitchen I see say she don comot from dining go stand for parlor where I for pass. As I wan pass her she move block me, her huge bress just mount for my front. Omo I see massive cleavage my eyes plaster there.
I try pass her side, she move block me again come ask me if I no miss her…… just that small question my preek jump inside the knicker wey I wear, she notice am come laugh.
She come waka come close to me wey I just stand there dey look her, she begin that her laugh again, this time she come very close to me wey I bobby press my chest. She ask me wetin I go pay for the information wey she wan give me because say na big thing she wan give me, I no even fit talk I just stand dey look her bress like one lost pikin.
E get as her perfume scent take enter my nose, my whole body shiver. Aswear that time i no normal, my preek sef come dey grow longer and harder inside knicker.
Next thing Sandra hold my penis with my knicker, my body shake like say dem pour me cold water, she tell me say she don notice me and mama chidi since, say e get one evening wey she come the compound wey she bin see as mama chidi comot from my apartment and the way she be person go know say na fuck she go fuck for my place. She say since that time she don dey give us close marking.
Fear anybody wey no fear woman ooo….. I just dey look her like mumu as she dey relate different occasion wey she don catch me and mama chidi together, I come dey wonder how person go leave eim own house go dey put head for another persom matter for eim house.
All this time wey Sandra dey talk still hold my hard prick for hand, the thing don hard finish dey vex. See me wey don write-off sex, omo my whole body stand shap sharp. I come dey talk how I bin feel when she call me say she get talk for me, as I still dey talk na eim Sandra just take her soft lips shut my mouth with kiss, heeiiiii my whole body shake from head to toe. Na her nyansh I first grab squeeze am well omo the thing soft like foam.—If you see rush both of us take begin to undress ourselves.
I fold the elastic gown wey she wear up to her belle, she sef use speed comot her pant like say the thing na abormination for her body. Me I pull my knicker comot fast fast, I no wan hear say person change mind. As she see my full length, her eyes brighten, she smile like say she don miss my penis. I begin dey press her bress dey kiss her.
When Sandra comot her bra omo i see her gigantic glorious bress, the thing big come round well, I first bury my head between her breasts like say I dey pay homage to her bress still carry am rub my head. Na only me fit describe the joy I bin dey feel that moment say I dey fuck Sandra again.
The thing sef dey her body well well, and the way she take dey intentional about the whole knack e be like say e don tey wey she knack or na my preek just dey give her joy too because if you see the speed she take turn her back give me take her two hands hold the couch, I grab her bress for behind, I no even check if her toto wet or e dry, normally she dey always wet for me.
Na she put spit for her palm rub her toto still put another one wey she use rub my dick head before I drive the thing enter her pussy.
She make small sound as the thing enter her, thank God say I get big long preek because I wonder how I for disgrace myself as she don add up finish like this, wey her fat nyansh big like wetin 3 persons suppose carry.
I first begin with slow thrust, I dey put my preek in and out with slow motion. Wetin sweet me be say the more I dey enter the more her toto dey wet and the sweetness dey burst my head.
Sandra pussy no too tight like that but e still make sense well and the one I like pass na her large soft nyansh wey I dey fuck her from, wey dey rock my waist as I dey drill her small small.
E reach when Sandra begin jam her nyansh for my preek fast, I say shuu see person wey I dey gentle for wan dey rush me, omo me I hold her hips with my two hands begin fire her dey go deep inside.
As I dey fuck her nyansh with speed Sandra sef bin dey thow her nyansh give me to meet my preek anytime I thrust out and her nyansh dey bounce pass ball, I even add am small spanking as I see say na rough and hard she want, my fingers bin dey squeeze her bress dey pinch her nipple join too.
She just dey moan loud dey gist me how much she don miss me, she come dey even beg me make I fuck her harder. Me sef no dull am na 2 strokes per second I dey fire her but I no too last long before I cum and I know say na because of the whole anxiety and joy say I dey fuck Sandra again.
As I wan withdraw my preek to shoot outside, Nancy take hand hold my leg say make I pour my load inside her, naso I shoot hot cum inside her pussy. Na after I cum finish one part of me reason am if she wan get belle for me.
My penis sef understand the game, the thing no too shrink like that, but e no too hard as e suppose dey, so when she turn round begin kiss me again dey stroke my penis again the thing begin hard.
Remain small her giant lips for swallow my whole mouth with the intensity and energy she take dey kiss me, you go know say she don want am since. dem no born am well not to respond, small stroke wey she touch am my preek hard again dey find food. I no waste time, I turn her, bend her again, this time Na one kind bad arch for the couch she position come raise her nyansh up, aswear I dey fuck ladies doggy but I never see person set nyansh for doggy like Sandra do for my life, the position come make her nyansh round.
See person wey I teach fuck don turn pro. I push my cock inside her, this time I fit swear say my preek reach her belle.
If you see as she shake body as the thing enter inside, me I no mercy for her o, I begin give her hot hot like say I dey punish her for all the years wey she leave me go follow the yankee bobo, as I dey pound her naso she just dey talk plenty things she go tell me to fast small time she go beg me for wetin I no know, e get as she go do like say she dey sing, another time she go dey sound like dog wey dey cry and everything she dey do she dey do am loud, thank God say I no get neighbor for the apartment.
When she no fit take that style again she push me comot, quickly lie down for the couch, spread her legs wide, I first use my dick massage her hot wet pussy lips before I raise her two legs up, hang am for my shoulders, as I thrust the first one.
Sandra stretch body shout, she raise her nyansh up from the chair, my long preek fit don jam her womb, I no send her papa, I fuck her like that for straight fifteen minutes wey she just dey shout noise full the whole compound, for that fifteen minutes Sandra cum two times because that position wey are keep her.
Na her G-spot I bin dey locate straight. every time she dey cum she dey announce am with one kind sharp shout and cry full everywhere, still use her nails scratch my shoulder and back like ogbanje. Me sef cum one time join the first one but I still no gree stop, I just dey fuck her go.
Na the last time wey she begin cum wey me too shoot my third load, as both of us hit orgasm together we collapse for chair, she lie ontop me rest her head for one part of my chest dey play with my hair for chest, me I just dey stroke her hair she dey breath very fast and I know say she don tire.
She tickle my nipple, the thing totori me and e do me to fuck her again. I come ask her wetin be the thing wey she wan tell me wey go help me escape my predicament, I tell her say after all I don pay for the information.
Sandra laugh that her yeye laugh again come adjust herself sit ontop my leg they drive her fingers for my bushy chest hair, she lick her lips come open mouth to drop the bomb…
Written by D.N.D
If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below
Canada – Fill Canadian Form
United Kingdom – Fill UK Form
United States – Fill U.S Form
Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world
This post has already been read 5773 times!