Site icon Welcome to 'Deolu #ONIRANU Bubble! The Largest Collection of Authentic African Stories

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 11) [18+]

Shock no even gree me talk, I no even need reason this one because she dey the office that day and everything plus say na she go be the anonymous person. I just stand like one round about statue dey look Aunt Rose, she sef stand put for my doormot dey look me too like say we dey do looking competition, until she come point hand say she wan enter.

Na then I get mysef shift make she see road enter my apartment. My mind been think reach Aunt Rose before but I no know why I just shun am say she no fit run that kind matter, maybe because of the kind eye I take dey see her.

I dey always take Aunt Rose to be one decent overzealous minister of God. I hear say she and her husband don dey work with Pastor and mummy church since dem start the ministry. Aunt Rose sef dey follow preach for bible study and I dey always like her ministration not only because she dey hit point, but omo I dey take that time admire wetin God create put for her body.

Aunt Rose get excess of everything wey God create for woman body. No wonder anytime she mount pulpit for thanksgiving she dey always start with one song “everything na double double” no be lie sha because every part of her body na double God make am. Sometimes when she dey preach I go dey wonder how she manage dey drag that her large buttocks behind her like say na her shell.

Na something wey I bin dey reason say I go ask her one day. Pastor wife and Nancy nyansh na dot compared to wetin Aunt Rose arrange for back. She get wide hips still gather fat thick nyansh and the kind short skirt she wear that morning sef do justice to her whole shape and curve. That moment I fit bet am with my mama shop say she go sweet to fuck.

Only say from experience wey I don get, I no dey like fuck oversize ladies because dem go just leave you to do the whole work, and me I dey like division of labour.

Aunt Rose bress na another case entirely, dem fit take am suffocate a whole adult in place of pillow, breasts wey full her whole chest dey drag space with her neck with the kind push up bra she wear.

E no get day wey I look Aunt Rose wey I no envy her husband. The man preek go long well well to fit reach her busstop, that man dey chop six classes of food, complete balanced diet from her body.

Sometimes if she dey preach wetin I go dey imagine na how her children take survive when she bin dey breastfeed them with that planet wey she carry for chest.

As we enter my apartment, I offer her seat; ask her wetin she go like take. Aunt Rose just wave hand say she dey alright, she no even gree sit down, both of us stand. I come take the bold step begin talk say I know say I don fuck up and she don catch me say wetin be the way forward and how she take know wetin happen that day for office.

Na then she tell me how she take hear our noise from the restroom of the reception because e get as the restroom get connecting door with the restroom for mummy church office. She say na when she enter to piss she hear as mummy church dey moan dey cry as I dey fuck spirit and soul comot from her body.

I ask her say so all the people wey enter the restroom that afternoon hear our sound. She say no, onto say immediately she hear us she lock up the place begin tell anybody wey wan use the restroom to use the other one wey dey the general consultation room.

As I exhale one big long one na then I realize say I don dey hold my breath since Aunt Rose enter my apartment, I come ask her wetin she want make I do since she don catch me finish.

I first take style clear her small say I no get money say I dey manage my life but anything she want make I do I go do as far as say na something wey I fit do. Me sef know say she no need my money because she get money well well with the kind clean cars she and her husband dey use, you go know say dem get percentage for church offering.

I bin wan even threaten her back say I go tell mummy church wetin she dey do because the woman don try for her for this life, but I think am again, this woman fit don prepare her mind for the worse o, make I no go press her scatter button.

She go just blow our whistle, highest she go change church or start her own ministry and most of our members go even follow her. When Aunt Rose tell me say she no need my money, I bin nearly shout “Halleluyah” because me I never get money to chop well for this harsh economy finish na to dey pay to coverup fuck wey I enjoy.

I still dey think this one when Aunt Rose waka come my front, she wrap her hand for the back of my neck wey her mighty soft breasts press my chest well well, the strong scent of her perfume just dey rush enter my nose.

I try look her wide eyeballs but omo fear no gree me, my eye just dey fly from one side of her cheek to another dey blink fast like say my socket no plug well. Another thing wey no gree me focus na her breasts, as e take dey rise and fall, I dey feel the whole movement for my chest, that one alone begin charge my preek up.

I no need any seer to tell me the agenda Aunt Rose carry come, say she want make I fuck her too. na then she clear me say everything wey I do pastor wife wey make her dey scream like that she want make I do am to her.

For this my small life wey I don live, I know say I don fuck different sizes of women but aswear that time I never fuck Aunt Rose size before. The only one wey come close to her size wey I knack na one ashawo wey I fuck one time when I still dey school, na small mumu bet make me knack that mighty over size lady that night.

As we reach the brothel to select ashawo wey we go take hold body for the night, we sight this huge fat lady, I jokingly tell my guy say na she I wan carry for the night. Innocent jonzing wey I jonze na eim my guy take am serious say I no go fit handle the girl say I no get strength to match her size… omo naso we argue am until we put am money, place 3k bet.

If you see nyansh wey big like say na big basin she fold inside cloth carry for back, her hand and leg pack enough folds and extra flesh with stretch marks everywhere like zebra crossing. I no even send oo, all this things no bother me as money don dey involved, I move the mountain go my lodge.

Omo say I survive that night, I confirm why my mama name me Emmanuel, kai because work wey person dey do for factory for 4weeks I do am finish in one night. She just lazy lie yakata for bed dey sound like puppy wey dem dey wipe chord.

To even open leg sef na war, even when I try to go from behind my preek nearly loss inside her toto between her two large ass cheeks. If not for divine intervention, I for don fall inside that woman over wide toto and na rescue team dem for use bring me out because as she fat naso overfucking don stretch her door open wide.

No matter how toto wide reach, my saving grace be say I get thick penis and e long well, so if the toto wide well, I dey still use my dick length drive home my point dey knock the last door of the kpekus.

That night I make sure say I create space for the window give my guy visual right make eim watch as I dey pipe the fat whore.

By the time I finish, my guy sef confirm say I be champion with the kind skill I take bang the woman wey she begin moan loud dey enjoy the fuck. Naso I take chop the guy 3k.

I no too get problem fucking Aunt Rose because she neat get correct curves well well pass that ashawo and she come dey more packaged and thick.

As she dey rub my head dey tell me how she bin feel the time wey she bin dey hear pastor wife dey moan, she say she sef come begin wet and na wetin come make her say she wan chop wetin mummy church dey chop.

Besides she say she don hear about my matter with Nancy and Gloria and she don dey wonder wetin I rub for preek wey dey make all this ladies mumu around me sootey even pastor wife join.

For my head I know say I don cast finish, e be like say the whole church don hear about my matter with Nancy and Gloria. I ask Aunt Rose about her husband, she just hiss say the man wan inherit church from pastor, she tell me say her husband don devote all eim life and time to church say eim no get time for eim family.

I just smile, because na the same thing pastor wife talk and na the same thing mama chidi too dey always complain about say her husband don replace her with eim work.

As we dey talk I begin comot button of her shirt one by one because na her bress I wan first behold. She tell me say make we go my room, me sef don reason am because if I mount her begin fuck her ontop my couch, the chair no go ever dey the same again.

I help her carry her hand bag tell her make she dey go my room side so that I go fit check out her behind again. Omo this woman nyansh big and e get as the buttocks dey shake like say nyanshquake dey occur for that part of her body.

Immediately we enter room, I comot the remaining few buttons finish, wetin face me na one mountainous yellow breasts inside bra, although the bra dey almost useless because na only 10 percent of the breasts dey inside the bra.

I grab the thick flesh wey dey the sides of her waist pull her closer to me, I no even ready to dey kiss her or dey do romance because my penis don already stand hard like rock.

E be like say she read my mind because she just begin use speed lower one bra strap after another, me I come help her unclasp her bra free her breasts.

If you see as her breasts just wiggle out with joy for my chest, the breasts don go down well but omo e still thick and e big no be here.

I just open my mouth begin assault her breasts with my mouth and tongue. As I dey suck her breasts dey tease her 1kg nipple, I unhook her skirt, she use her hand pull am down I dey disappointed as I see say she still wear tight, that thing dey dull me, I still dey suck her breasts fast, I notice say her leg begin dey shake, for my mind I say if you like fall na you carry yourself come.

Aunt Rose pull herself comot waka go climb my bed, she tell me say make I come show her how I fit pay to hide my dirty secret. She sit down for the head of the bed, rest her back for the bed frame come put her heels ontop the bed.

Na then I notice say the tight na scam, as she open her legs na waxed wet vagina I see straight. The center of the tight get one wide opening for her kpekus and she no come wear pant, I say omo see easy access.

The thing mad me, I climb the bed crawl go join her until I reach between her legs, I first open her legs wider before I come bury my head between her thighs dey lick her inner thighs. Thank God say her toto no smell sha, she sef prepare well come.

Her toto bin dey scent fresh and e neat na the neatness make me begin lick her vagina opening aggressively. She begin dey whine her hips for the bed dey push her punani for my mouth as I dey suck her clit. I break small look her, I see say she don already cup her breasts dey play with her nipple.

Me sef carry my hand join her begin fondle her breasts dey pull her nipple wey be like pebble. After sometime I grab her ass, pull her body close to my mouth, her nyansh soft like say dem save water inside, person go think say she do butt lift.

Aunt Rose pussy juice dey hot, I just dey lick am as my tongue slip deep inside her pussy dey tongue fuck her, normally I no too like to dey give woman head but, this her own enter me no be small because everywhere neat and e fat get flesh well well.

As I dey chop her insides Aunt Rose too dey grind her waist back and forth for the bed dey fuck my mouth, I dey hear as her breasts dey clap patapata above my head, I lick her thick clitoris until e hard like small pikin penis, sometimes she go raise her nyansh up to meet my mouth, because as I dey chop her I dey change pressure and I go still fill my palms with her breasts, she throw her head back push her chest out like say she dey offer me all her breasts.

Her nipples just dey throb, if I squeeze one nipple finish I go begin with another one. I comot my head from her vagina come kneel face her, she reach for my trouser she no even pity my waist she just dey drag my trouser down upon say I still wear belt, I climb down from the bed comot my trouser finish then join her again for the bed if you see as she rush grab my huge preek she come begin dey hype am say the thing big and e fine well well say she like am as e big.

I ask her if she sabi suck dick, she say she never try am before for her life, but if I want am she go fit try, I tell her make she no worry make she no go bite my penis. Aunt Rose shock me with the things she say make I do that day o she say make I lick her again then kiss her say she wan taste her punani  inside my mouth.

Shaperly I go down again lick her open vagina before I slowly go up begin kiss her, she just dey deep her mouth inside my mouth dey lick every liquid wey dey my mouth. All this time my penis don over hard, e reach when I no fit hold am again I just use force open her leg waaam push my penis inside her slippery pussy.

My preek just humbly slide enter finish, omo this woman toto wide no be small come still wet well well. Small banging I begin bang her pussy wey I never even enter the full gear wey I wan knack her she begin dey shout dey make noise…… I say shuuu if I start the full knacking this woman go throw this house with noise.

I no let her shout distract me afterall nobody dey compound again, I just dey pound her pussy make she dey kabash under me. but as I dey fire Aunt Rose I just dey reason my life, if na curse person curse me or na ordinary say I just dey knack married women anyhow, just few months wey I join this church I don fuck pastor wife fuck junior pastor wife fuck two church workers, I no even get car but my penis dey drive all the notable pussy for church.

I remember the past two days and the kind stress Aunt Rose don put me through, I no know the kind energy that small remembrance give me but I just begin knack her very fast and hard wey she sef come dey shout dey taunt me say make I fuck her like I dey fuck Gloria and Nancy and Mummy church, say she wan cry as pastor wife bin dey cry that day. all that talk sef make me increase my speed like ehnn wey she sef no fit breathe again, she just open eyes and mouth wide dey look me until…

Aunt Rose pull herself comot from me come down push me make I dey the position wey she bin dey before, my back rest for the bed frame she come sit ontop my leg take her breasts slap me.

I think say she bin wan ride my cock until she climb up ontop of me till her vagina dey my face, her full weight just dey my bodyeven though she no rest on me, heat sef wan kill me.

I grasp her buttocks pull her deeper inside her mouth as I begin tongue fuck her again, with the way she just dey moan dey hiss I see say na wetin she prefer pass the normal penetration.

This time she fuck my face wild like say she wan bash my face as her toto just dey smash my face, omo this kind payment to keep secret— small time she begin jerk, the next thing na I feel na hot cum pour for my face as she climax for my face, as the thing dey pour naso she dey tremble dey shout full my whole apartment.

The orgasm dey intense wey fear catch me sef. She shake until she fall collapse ontop bed. The thing vex me ehnn I no even fuck her big nyansh, I no even her like I bin plan to wan fuck her, after I don ready say I go take fuck scatter her toto for all the stress she don put me through.

I turn look her she don already dey snore. E get as she take lie down bend one knee up wey I dey see her soaking wet pussy. I think am abi make I chook my penis again use am wake her, another thing just cross my mind, I carry her bag bring her phone out say make I check am for any evidence wey she get against me.

Na finger print she take lock the phone so I begin us her fingers gently until one of her fingers open the phone. The moment the phone open, one message pop enter, I notice say na video message, I bin no wan read am because I see say na from pastor but na the caption make me curious

“I am waiting for you my queen” I say shuu who be queen who be king, why pastor go dey call Aunt Rose queen. Naso I open the message, play the video see say na video where pastor dey masturbate dey talk say eim dey wait for her say make she dey come. My jaw drop! I no sure say something don shock me before for my life the way I take shock, I no know when I do the sign of the cross three times.

I turn look Aunt Rose again she still dey sleep. I scroll up see other messages say both of them don dey send nude pictures and videos with raw sex chats and appointments wey dem don get plenty, everything show say this two don dey fuck long time ago.

For my mind I say God don finally punish devil, I begin send all the videos to my own phone, screenshot most of the chats send to my phone, including all the bank transaction receipts and hotel bill transfers, I make sure say I pack enough evidence make we see who go blackmail who at the end of the day.

When I don satisfy myself say I get enough evidence. I return the phone back quietly climb ontop her, i raise her nyansh up small, as I push the cap of my preek inside her toto, Aunt Rose stretch her body come raise her nyansh up small make my preek enter finish one time, her toto still wet,  na then the real war begin.

 Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 9648 times!

Exit mobile version