For the place wey I stand put, my leg done dey shake, piss dey hold me. See as these hefty men dey jump comot for pick up. Na the one wey bone face pass first begin waka come my side. He cork him gun… kraaka! Sweat full my body, na today be my last...
As I enter my room, jump onto bed, I check under my pillow, na wetin I see? Na Oyinda pant dey there. Which kind winch this girl be, abi na which kind game she dey follow me play? I no want wahala! Make woman no go put me for trouble o. But as bad...
Shayo still dey for this girl eyes because even her movements no dey balance again. I no sabi whether I done offend am before but this Oyinda girl no like me at all, na shayo carry am come my quarters wey make am dey grab my penis like say she be...
Hey guys, Last night, we sent an email about the location for the hangout on Saturday. If you’ve not received it yet, check your inbox and spam. Send an email to [email protected]. We are hoping to spread into the US in the long term, we are...
Hey guys! How are you? Hope you had a fantastic weekend? I just have two things to talk to you about before today’s story. First, the planning for the party is going swimmingly well. If you’re part of the people willing to donate, I sent an email...
Hello Ladies & Gentlemen, Just before we go into today’s story. A quick update about The Oniranu Hangout, Lagos, the date has been set, and the venue has been found, because we are not able to accommodate everyone, we are only opening the event...