My mind tell me say make I begin shout if not na my dead body go comot from that house, but even the strength to shout no dey. No be like say I never fuck more than one person at a time o, me wey be chairman for that side, normally if I dey carry...
I look time again for my phone, remain small 10pm go knack, I don rotate round the whole town, I no see passenger, everywhere just dry, na why I say I go reduce the way I dey fuck ashawo, just one wrong toto fit spoil person whole week, only God...