December 18, 2024

 

Home » body count sex stories

Tag: body count sex stories

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 13) [18+]

Na as shock still gum papa chidi wey eim stand like say dem pin eim leg for ground me I find my way race comot for their apartment. How her husband take enter the house wey me and mama chidi no hear anything as we dey fuck na wetin I no understand...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 12) [18+]

I begin pound aunt Rose pussy from that position wey she dey, the thing start to dey sweet her until she sef come begin rise small small dey bend for me, until she position her chest for bed come hang her nyansh for air, I quickly kneel down for her...

[Short Story] YeyeGist: One Night Ghost (Chapter 1) [18+]

I rush the last bottle of beer, na my third bottle that night and normally 3 bottles na my gauge, infact I never even finish the third bottle wey my eyes sef don begin dey turn me small small, but I just maintain composure. I never ready to go...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 11) [18+]

Shock no even gree me talk, I no even need reason this one because she dey the office that day and everything plus say na she go be the anonymous person. I just stand like one round about statue dey look Aunt Rose, she sef stand put for my doormot...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 10) [18+]

As soon as morning reach like this, I lie give Nancy say e get work wey I suppose handle for office very early that morning, she say no wahala say she go leave early but at least we don settle our fight. She no know say that one no be my problem, me...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 9) [18+]

I freeze like say person dey one place press my pause button, I just sit down for bed dey read the message, over and over again. E no get anybody wey I no suspect that moment, e reach when I suspect God sef, say e be like say na heaven wan punish me...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 8) [18+]

I balance myself for the edge of the table like person wey wan give speech, Mummy Church still sit down ontop the big table for her office, she don already fold her skirt up reach her belle, she rest her two hands for her back use am support her...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 7) [18+]

If you see the way Mama Chidi grab my waist like person wey catch thief for market, na dat day me sef confirm say if you wan see as woman like fuck reach, just dey fuck am hard and well then stop suddenly and comot your preek, she fit promise you...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 6) [18+]

Omo as I see Nancy I no know if na to open door or na to just pretend like say I no dey around, but if you see the way she take dey bang my door like say she know say I dey fuck for inside, I know say if I no open the door that moment only God know...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 5) [18+]

E take me almost one full hour to calm Gloria make she stop to dey cry, naso I just dey beg her dey ask wetin happen, she no gree talk, wetin pain me pass be say I bin wan go another round again, and her cry no give me liver to try anything—...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 4) [18+]

Before we go fuck finish tidy up reach church that morning, pastor don already finish sermon, na closing praise and worship we jam with announcement. Nancy wey be sabi girl, she arrange am say make we no enter together if not people fit suspect...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 3) [18+]

I ask Mama Chidi of her husband, she say the man comot go buy something say she just want make I take mouth chop her kpekus small onto say she don miss me wella. True true e don tey me and Mama Chidi fuck last and na because say her husband dey on...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 2) [18+]

The moment I sight Nancy the first day I go that fellowship, she enter my eye straight, even my guy wey I follow go the prayer ministry tell me say Nancy na very bad girl, but say na coded she dey run. If you sef see as God take complete work for...

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 1) [18+]

I bin get one sure gig that night to anchor one event for one sharp hotel wey open new for town, but the heavy rain wey fall that evening nearly scatter my shine. Na one of those things upcoming entertainers like me dey suffer for this industry, but...

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics