December 12, 2024

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 13) [18+]

Home » YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 13) [18+]

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 13) [18+]

Na as shock still gum papa chidi wey eim stand like say dem pin eim leg for ground me I find my way race comot for their apartment. How her husband take enter the house wey me and mama chidi no hear anything as we dey fuck na wetin I no understand, I come dey imagine since when the man enter if he don enter since dey look as eim wife dey collect my preek.

I remember my appointment with Gloria, I imagine how she go just dey stranded for junction dey wait for me. She go dey vex say I disappoint her she no go know say I don land enter serious gbege. Fuck wey I for just face Gloria go fuck that night, greed don make me go run unplanned fuck wey don put me inside trouble and dem don catch me. Fear no even gree me sleep for my house, I carry myself run go stay for my padi house.

Na the next day wey my landlord call me to say eim wan see me say make I come eim house for the other end of the estate, I know say papa chidi don already cast the matter give landlord say eim catch me ontop eim wife where I dey pound eim wife.

To go landlord house sef hard because e get one time wey I bin dey chop Sandra landlord daughter too and me and her no dey relate again. I just dey imagine how Sandra go feel when she hear say I dey fuck my neighbor wife.

I remember how she follow her papa come the compound wey I first see her, omo this girl set die, na her papa even introduce her give me say make I meet eim daughter wey dey university, the man introduce me call my radio name say I be radio presenter, Sandra girl jump nearly hug me say she dey always listen to my programs say she dey enjoy my night shift pass.

I just code dey smile like sheep, because if you see the kind mini skirt the girl wear, for my mind I say ahn ahn shey her papa no see the kind cloth she wear, the top wey she wear sef naso breasts full her cleavage.

After that day she begin come the house everyday, no be like say she dey find anybody o because na only me and papa chidi dem dey stay for the compound. She go just come waka round the compound make sure say me and am jam before she go comot go. One evening wey she come I just say make I collect her number.

If you see as she call her number give me like say she don dey expect make I collect the number since.

Na from there we begin dey chat small small wey I start to dey put am for her body say I like her and I like as her body set. As I dey hype her body naso I dey blow her head say me I dey find true love say I no get babe. The girl just dey follow my flow.

I invite her one day say make she come studio come work night shift with me, she no even reason am two times, next thing she ask me na when. Omo naso I fix day make e fall when that my night shift partner no go dey because me and that one don dey fuck steady that time during night shift.

That night wey I go pick Sandra for our office gate as I see the kind short skirt she wear that night I confirm say true true I go fuck this girl if I coordinate well. The kind short thight leather skirt she wear just project her whole nyansh and shape with one fine cooperate shirt, e get as her mighty bress full inside the shirt wey the thing come dey push the shirt button like say e wan burst out.

Omooo she never even enter finish my penis begin stand as I sight her robust cleavage as she no button the first three top button of her shirt.

as we dey enter the office reception i take style do like say I dey press my phone delay small, make she waka for my front, omo Sandra nyansh fit cause civil war, the girl gather no be here and with the way her fat nyansh bin dey shake kpakala-kpakala I doubt if she wear anything under that skirt. Nothing I no think as I begin dey imagine the positions I go set her that night for my office.

I first carry her go chop for one sharp restaurant like that wey dey the area, she sef gba say I no be small guy. When we enter the studio back for night shift, na me and her go live on air together that night. I arrange one very touching topic but I no know say the thing go work well for me as e take go.

We tell people make dem call in and tell us about their saddest day ever. Omo if you see as people just dey call in dey talk, some sef dey cry. E reach where the program come dey very emotional me sef nearly cry but I say taaaa……

After we finish the radio show around 1am, both of us just still dey emotional, me wey dey find fuck, I come set the mood. i queue plenty slow romantic songs to dey play, na then she come begin tell me her own saddest day say na the day her mama, my landlady die…….. kai as she dey gist me wetin happen that day naso she just begin cry.

if you see as Sandra face fine when she dey cry, you go wish make she no stop to dey cry. As she dey cry my preek begin stand, I come dey wonder wetin concern her tears with my yeye penis but I see say na signal. I get up from the chair where I sit down, go join her for the couch where she dey.

I pull her close hug her tight, she carry her head put for my shoulder dey cry, Sandra wrap hand round my body me sef I see say she need the hug well well, me I just dey feel her soft breasts for my chest. All this time my penis don stand like flag pole dey pulse inside my trouser.

For my head I just dey calculate how the consoling go lead to fuck. I remind myself say if I no fuck Sandra, my ancestors no go forgive me.

I pull myself comot from her hold small come hold her head kiss her forehead, she no do anything, I just go down small bury my face for her neck, omo if you see the way she just throw her head back give me her whole neck to chop, I just concentrate there dey kiss and lick her neck, person wey dey cry now just begin dey moan dey rub my head.

Small time she bring her head down kiss me before she raise her head jam my lips with her soft lips, e remain small she swallow my whole mouth. Like play like play the kiss begin hot, come dey deep, both of us no gree for each other, we just dey chop our lips, then our hand begin touch everywhere for our body.

I make my next move lift Sandra up make she sit ontop my leg, she sef com help me unzip her skirt fold am go up make she fit balance well ontop my leg.

As we dey kiss I use one hand fold her skirt up dey rub her thighs, na then I notice say na only pant she wear under her skirt, I off. She climb down from my leg comot the skirt one time, she come sit down back ontop my leg face me, she open her legs wide position my leg for the center of her legs.

I put my hand between her thighs move am go up until I reach her lace panties, the place don wet and if you see the kind heat wey my hand jam there you go think say dem dey cook for there. Sandra charge up begin use speed comot the remaining button of her top come push my face for her big breast.

As a bad sharp guy wey I be, I grab one of her breast put am for mouth begin suck am together with her big hard nipple.

Sandra increase volume come dey moan like say na three persons dey touch her, as I dey suck her nipple the thing sweet her reach when she begin squeeze my ear, dey rub my head like say na ball. My penis don hard like rock and I come dey fear make her weight no go break my machine.

I whisper tell her make she touch my man, she come raise herslf up small I raise her up open my zip, she shift my boxers, comot my preek out, my body shake as her cold hand hold my penis.

I just take two hands grab her breast together begin suck am fast and hard. Sandra rub my penis tip use my precum wet the whole head of my dick, as she dey do am e dey sweet me like say dem dey sing heavenly song inside my ear.

When I no fit take her teasing again, I raise her up small use my finger shift her panties go one side before I balance her make she mount my preek.

Na inch by inch she take dey settle down because normally my preek no small and her pussy sef tight kpa, remain small I for think say she be tear rubber and each inch wey she go down if you see the kind loud noise wey she bin dey make even though her whole pussy don wet well well.

Na when my penis enter finish I realize the sweetness of her toto….. omo Sandra punani sweet die and e wet like say rain fall inside.

She rest her hand for my shoulder begin ride my dick slow, as she dey do am she dey give me better sound wey dey blend the thing.

When her pussy come dey familiarize with my dick she increase tempo begin ride fast dey grind my preek, she pick pace again begin jerk fast up and down ontop my penis, the thing mad me, she just dey bounce ontop me dey whine her waist join am. for my head I say shuuuu and naso she dey moan loud like say something else dey happen.

As I notice say she don tire to dey bounce I say make I repay her for her hardwork, I come balance well for the couch grab her ass cheeks with my two hands begin fuck her from under as she dey ontop me, as I dey slam her pussy fast the thing burst her, every part of her bin dey fly especially her breasts, that wan be like say e wan throwway comot.

Of all the things she talk na only my name and fuck it I bin dey hear wey she talk.

I pump her pussy for that position for over 10minutes nonstop I just dey fuck her hard pa pa pa pa pa before I release hot cum load inside her. Na she come position herself for the edge of the couch so that I go fit invade her from behind, the way she arc her back come set nyansh for doggy scatter my head.

I no even waste time I just begin dey fuck her nyansh like say e get wetin the nyansh do me for my former life, I no give her space. The sound of her nyansh as e dey jam my groin alone loud well well talk more of the noise wey she sef dey make, Sandra turn linguist dey speak different languages, she just dey make noise full the whole studio.

E sure me die say the security men hear us, because omo Sandra nearly use her noise deaf me. The most important thing be say make I fuck this toto well, satisfy her so that she go give me chance for next time.

Nothing I no do Sandra nyansh as I dey bang her, I squeeze am, rub am, spank am. Even though na ontop couch I fuck her e no get position we no try. We fuck for almost straight fifty minutes first before we collapse ontop the couch sleep.

Around 5am wey the studio alarm blow wake us up, we start another round again but this one no too long but the kind energy wey follow am, my preek sef hear am for Sandra toto…… aswear that girl sef na E for energy, she no gree tire.

That evening that day this werey girl come send me message say she regret everything wey we do say I just take advantage of her, say she dey serious relationship and we can only be friends but we no fit knack again. Nothing I no try to explain wey she gree hear, she say she no wan do anything with me.

Na later I find out say e get one odogwu wey dey shower money on her and the man promise her marriage wey make her discard me like that. Me sef I no mind afterall no be marry I wan marry her, na fuck I wan dey fuck her.

Wetin come vex her for my matter na as she no give me face I begin dey fuck one girl like that for area wey she sabi, the thing pain her well well. E no get message she no send me use insult me I no send……. Na toto I dey find.

No be small dodging I begin dodge landlord because I already know wetin eim wan see me for I just dey post the man tell am say I travel make e no be say eim and papa chidi wan set me up. E come be like say I dey on the run from everybody.

Pastor wife bin dey call me dey find me, aunt Rose don go my house tire I no answer her call everytime she call me , I tell Nancy say I travel go village say e get event for village wey I suppose attend, and na the same lie I give my work people too.

I just dey my padi house fo one far place dey reason wetin I don do myself. I call one sure informant for my street tell am say I do small travel say I no dey around, I come take style ask am about my neighbors. the man tell me say eim see mama chidi dey park load like say she dey travel but say I husband dey town. For my mind I say chai, so naso I scatter this family.

Na one evening wey my phone ring I see say na Sandra dey call me, I no first gree pick her call because I know say she go don hear about the matter and na why she dey call me. She and her papa na 5 and 6 and I sure say the man go don wash my talk finish for eim pikin.

Na when she call the second time, I say make I hear wetin she wan talk. She ask me where I dey say e get talk wey she want make we talk, say she sabi everything wey happen and she fit help me out. For my mind say e be like say her odogwu boyfriend don leave her she don remember me.

Person wey never talk to me for almost 3years just call say she fit help me, the thing just sound like setup but I say anyhow I go rugged am.

She tell me say e get something wey I fit use solve the whole matter one time and na she carry everything.

Omo I no tell her to meet me for my padi place o, I hire one shortlet apartment inside one estate like that send her the address say make she meet me there the next day, atleast if na setup I go fit still get my padi place to hide, make I just give her the feeling like say na for that shortlet I dey stay.

That afternoon as I go pick her for junction with my padi ride Sandra don big add come get one kind intimidating body, e remain small I for call her mummy. E come be like say she tall add, come thick full body, her bress be like Kilimanjaro aswear the thing fear me, her bress big and na the small under size bra she wear that day I just dey pity, because if the bra fit talk how her breast take stretch am, you sef go nearly cry.

The tiny bra just package her whole breast enter person face. The kind overload Sandra carry for back say na nyansh I come dey reason if some people dey get four ass cheeks because her own be like plural of nyansh. me wey I don talk am say na nyansh go kill me for this life, my body do me like say dem plug live wire for my armpit as I dey look Sandra I dey see fuck.

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 6203 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics