December 22, 2024

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 12) [18+]

Home » YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 12) [18+]

YeyeGist: Bodycount Memoirs (Chapter 12) [18+]

I begin pound aunt Rose pussy from that position wey she dey, the thing start to dey sweet her until she sef come begin rise small small dey bend for me, until she position her chest for bed come hang her nyansh for air, I quickly kneel down for her back like say I wan pray to her nyansh, na from there I begin fire her tatata.

As I dey fuck her I dey recount again all the wahala she don put me through the past few days, as she dey threaten me say she go expose me, I still reason the video evidence wey I gather from her phone of how she and pastor dey fuck each other anyhow— pot wey dey call kettle black. Naso I use vex smash her nyansh.

Her pussy turn kanji dam immediately, everywhere just water water come dey sloppy like say dem pour okra water inside. Her pussy juice bin dey even leak dey trickle down her thighs.

I no give her space— the pampampampam sound wey my body bin dey make sweet me ehnnn and the loud noise wey she sef begin shout full the whole room off me.

Aunt Rose just dey shout “give it to me” “give it to me” like say e get wetin I dey share

For my head I say calm down I go give you everything na you go finally run.

Nothing I no do her soft nyansh as I dey fuck her. Aunt Rose nyansh softness no be here, each thrust wey I knack her, her nyansh go shake like say e wan fall comot from her body. I spank am, pinch am, squeeze am. She sef just dey enjoy the value added services I dey give her nyansh.

She come dey beg me make I knack her faster, e get as I take increase speed wey she begin speak in tongues— omo the thing blow my head say my preek don carry person enter anointing. She dey talk dey sound like say she dey sing. I take hand hold the bed frame make I balance myself dey land my full weight for her nyansh.

I fuck aunt Rose doggy for straight 20minutes wey she begin shout “its peppering me” “its peppering me” she take hand dey push me say her toto don dey pain her, for my mind I say omo I dey on my own jeje you say you wan fuck o. the only thing I do na say I begin run am slow slow make her kpekus relax see chance breathe.

E reach when I even comot my preek finish from her toto just dey press her breasts, dey squeeze her nipples small small. I look her nyansh again from behind, omo! The thing round, big pass five of my head combine together. I come dey wonder if na wetin make pastor dey misbehave.

Omo that pastor dey greedy o, afterall mummy church sef get big nyansh too and her nyansh set well still get weight. No wonder Aunt Rose husband just dey age everyday, e no easy to dey carry this kind load alone.

I chook my finger under her, take am dey tease her clitoris again, I rub am fast until she begin leak juice again, I know say everywhere don set, as I wan slide my penis inside her toto, she take her hand stop me, for my head I say see this one, if you no want me to continue why you still set nyansh for me.

I comot her hand wrap am well make sure say she no fit disturb me again, I use the cap of my penis massage her wet pussy lips before I push my penis inside her toto. Aunt Rose shake body as my penis enter her, the sound she make I know say na pain no be pleasure she dey feel.

But wetin dey my head na to fuck sense enter her so that next time she no go threaten person again.

This time I begin soft like gentleman dey go in and out until she begin use her nyansh dey jam my preek onto say I dey dull her spirit. I say see person wey dey stop me say she don tire, small time we don dey fuck fast again.

As I dey bang her toto she just dey gist me how my toto dey do her for body, dey describe give me as e dey sweet her. I push my penis deeper, e be like say my penis touch her belle because e get the kind shout wey she shout wey me sef fear weda I don uproot her womb. But that one no stop me o, I continue dey fuck her till a whole big woman as she big reach begin cry.

Aswear even her cry motivate me to fuck her more. Deep down I say after I scatter her toto finish with fuck, for her life she no go ever try blackmail person again.

The kind hot sperm I release that morning I never release sperm wey plenty like that before, the thing thick, come hot like say e boil for my body. Both of us crash for bed sleep better sleep.

When we later wake up go baff, I run her one quickie for bathroom before she finally comot, I make sure say I no tell her anything about the videos wey I comot from her phone.

Na the third day wey I come balance send aunt Rose all the messages wey I save from her phone give am, I no even hide my identity. Shock nearly kill her, She call me back shaperly dey beg me. me I just tell her say both of us don balance now say she get my gist and me sef I get her matter for hand so make everybody just rest.

From that day we begin fuck each other based on agreement.

Toto just gum me from every angle, as I dey knack mummy church naso I still dey scrub mama chidi, dey chop aunt Rose, still dey tidy Nancy work along with other stray birds wey dey enter my nest. I realize say like play like play I dey help three men service their wives.

E remain small I draft time table for them because I nearly lose coordination. Mama Chidi no dey let me sleep for night, small thing she don carry toto meet me for my apartment.

Mummy church no dey gree me rest every for Monday and Wednesday afternoon and na for her office we dey always knack our knack.

Aunt Rose own na when e enter her body she go just jam me for house, especially for early morning. The one wey dey pain me pass na when I run mama chidi for night reach the next morning, Aunt Rose go just appear from nowhere say make I pipe her.

Omo forget long talk, women too like fuck like ehnnn…… Na Nancy get me for weekend, she go just come camp for my side for weekend, wey we go use fuck dismantle ourselves.

After that event for church wey me and Gloria host, both of us come begin dey relate small small again, I remember say mummy church don already tell me say Gloria don get man wey wan marry her, so me sef dey always respect myself around her, I make sure say I set boundaries well, make I no go chop another man babe.

But Gloria no see am that way o, infact na as I dey run comot she dey carry body gum me. small thing she go just come my office say she stop by to say hello, or she go buy me one nice thing, e get two times wey she even invite me for dinner wey I decline am with excuse, I just dey avoid her because I no trust my penis.

Me wey no well, I sabi say if I just reason her matter small like this I go knack her wetin no good, na why I dey run comot. until when the thing too much I say omo this thing wey this girl dey find she go get am o. one Sunday after church I tell Gloria say I go like use her voice for one voice over because she get very good sweet voice.

I tell her say na for our studio I go record the thing and na for night we go record am. When nobody go disturb us and the studio go dey free. Me wey know wetin I dey plan. i know as our studio dey empty for night and na only me and her go dey.

E get one girl some years ago wey I dey fuck steady like that for studio. The first night wey e happen, she follow me do night shift, the fuck sweet ehnn because na only two of us dey.

That night we don know say we go fuck from the chemistry wey dey sup between us already and I don dey tease her dey tell her dirty things about her bobby, so when I carry body near her that night she just blend straight.

After that night we begin fuck almost every night until she get work for another media house. I no carry that girl come my house one day, all the fuck we fuck for this life na for that studio and nobody find out, because e get where we dey position ourselves wey camera no dey even reach us.

Gloria tell me say e go hard because she no know as she go take tell her fiancée say she wan go stay overnight for studio with me. but trust me, I wash her head, whine her say na her talent I dey try project, e no get whining wey I no whine her till she agree say she go come make we run am on Friday say she no go tell her man because e no get how eim go ever accept make she go.

I dey very sure say anyhow e be I go blast Gloria any night wey we dey together because the new bobo don chook money inside her and she don set pass as she take dey before, and me I wan chop her abundance.

Normally e get as my body dey be me when something wan happen, I dey always get one kind feeling, so when that feeling do me that Monday evening when I dey prepare to go meet Gloria for where we arrange to meet before we go begin go my studio.

I think say the thing dey warn me say make I no run Gloria matter, omo I shun am o because, that Gloria toto don dey enter my eye since and now wey I don finally device means wey I go use accidentally fuck her me I no fit skip am.

When Mama Chidi come block me outside that evening as I wan comot say make I come help her check her television say e no dey show, I no even know say na she my body bin dey warn me against. As I reach her apartment I no see anybody na only she dey house.

I ask her where her children dey she say dem dey her mama place say she just wan watch one soap opera before she go begin waka. My mind warn me say this woman fit get another agenda but I just shove am, she no fit try anything, afterall she don see say I don ready to comot.

As I dey parlour dey check the television socket, see Mama Chidi wey wear cloth full body now now just enter parlour stark naked, from head to toe she no wear anything.

She waka come meet me say make I charge her body small, I first no gree dey try explain give her say I get appointment but omo as I see her big ripe bress wey just dey call me, her clean fresh skin with toto wey just plaster for my front omo I just calm down.

My preek don already stand dey look me with one kind eye say shey I wan deny am this food. I finally tell her say we go do fast say I need comot soon, she agree say no wahala.

Mama Chidi push me ontop couch make I sit, she first comot my penis from my trouser, my preek just stand like nepa pole, she stroke am before she put am for mouth begin suck am fast like say we dey do time contest, I no blame her sha, na me tell her say I wan comot.

When she climb ontop me, she use my preek rub her toto wey don already wet before she lower herself ontop my penis. Her toto swallow my preek one time, Mama chidi place her hand for my shoulder begin dey grind me small small, I come dey wonder who teach her how to ride preek as she take do, because she never ride me like that before.

From the small strokes wey she start, Mama Chidi increase tempo, she no even mercy for me say I no come prepared, she just begin dey bounce ontop me, me sef I know say the fuck don hungry her well well. Her bress just dey slap my face as she dey bounce ontop me with speed and force.

I take style look her face, I see say she just close eyes tight dey feel herself. I come grab the flesh for her waist, raise her up small come begin fire her from under, mama Chidi sef assist me raise her weight up small, make I fit wire her well.

As I dey jam her from under, the way her breasts take dey swing like say e go fly comot from her chest fear me.

Small time she kneel well ontop the couch, spread her leg wide, wey her pussy open mouth yaaaaaa for my preek, I fire this woman ehnn sotey her ringtone change comot from moan enter singing, still I no stop I just close my eyes tight dey ram her toto. As I dey hear the sound of my dick and her wet toto na so the sound from her my groin and her butt dey give us better chorus.

The next thing I hear na “Jesus Christ”

I know say no be me talk am and no be Mama chidi too. na when she jump comot from my preek I realize wetin dey fully sup—- see papa Chidi for door with eim bag!

Written by D.N.D

If you’re interested in the Oniranu Weekend Brunch, please fill in your location below

CanadaFill Canadian Form

United KingdomFill UK Form

United StatesFill U.S Form

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 10731 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics