If you see as I take fly comot from the bed, before I go arrange myself, the royal rumble don already start, Mary and her friend dey ontop Adenike for bed dey fire her bestie with slap and blow. Adenike wey be normal werey girl, she sef no gree for...